Odo (feat. Mikey)

Rushafella

0 fans

Rushafella


3:13

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh, Mikey
Kill am
Why you come tell me another man story
Wey you figure i no go bore
Please, baby i go call you in the morning
Now you thinking i no dey love you
Baby where you dey go
Make you forget am oh
Wey you tell me you no go leave me no
She say
Whether e rain or e pour
Loving i go give you more
Anything baby you want
Right now dem tell me say you figure
The way you tearing up my heart the way you beat am
The way you messing up my life girl i feel am
The way you messing up the cause the way i deal am
I see say you be vibing on the low
With another man y3 fr3 nu Joe
Feel like you belong to the road
Feel like you belong to the
Street oh
Why you dey act like you dey want me
Baby girl if you test me i go zombie
I know you just tryna make me another enemy yeah
Street oh
Why you dey act like you dey want me
Baby girl if you test me i go zombie
I know you just tryna make me another enemy yeah
Right now dem tell me say you figure
The way you tearing up my heart the way you beat am
The way you messing up my life girl i feel am
The way you messing up the cause the way i deal am
Right now dem tell me say you figure
The way you tearing up my heart the way you beat am
The way you messing up my life girl i feel am
The way you messing up the cause the way i deal am

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Rushafella, Samuel Adjidjonu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Odo (feat. Mikey) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Odo (feat. Mikey) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4751791/Rushafella/Odo+%28feat.+Mikey%29>.

    Missing lyrics by Rushafella?

    Know any other songs by Rushafella? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Wake up, wake up. Wake up and look around you. We're lost in space and the time is _________."
    A pass dawn
    B so long
    C your own
    D our own

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Rushafella tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!