Je Kan Mo (feat. OluwahSoft)
Dreyy Flexx
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Ayiii skrrryyyyaahhhh Ehhh mr soft oh na na Lil flexx Nigga with the vibe, girly scatter Nigga with the groove, every lamba Nigga with the mood, giving lamba Nigga with the vibe, girly scatter When the party scatter All dem girls and my guys dem dey start to wonder When the nigga enter All dem want in their heads is to shut the show down (Yeah yeah) Who are these men with the vibes Who are these men way dey scatter Who are these men with the raba Who are these men way just enter Who are these men with the vibes Who are these men with the raba Who are these guys way just enter Who are these guys way dey scatter Ahhhh Je kan mo Ahhhh Je kan mo Ahhhh je kan mo Ahhhh je kan mooo Baby Je kan mo Ahhhh Je kan mo Oh baby Je kan mo Ahhhh Je kan moooo GboGbo won ti fe Pami o GboGbo won jogede ati pami o See this party life Omo nah soji o If you balling with me ama lo le o (Omoge ama lo le o) No be say me I carry o See my ballers we dey We dey Shayo o Shout out to the king of dripping Aka Flexzi Guy no be sere o So we pull up inna Benz Nah we dey carry all the girls Nah we dey scatter all the place Cause we pull up inna Benz So we pull up inna Benz Nah we dey carry all the girls Nah we dey scatter all the place Cause we pull up inna Benz Cause we pull up inna Benz Two bottles lo le se As a big baller Omo ma lo farawe See my girl say she no do again Say she no like my face Wanna go far away This days I am making my pay I am getting alert so my guy no delay If you wanna leave please leave oh I got options don’t be silly oh Ahhhh Je kan mo Ahhhh Je kan mo Ahhhh je kan mo Ahhhh je kan mooo Baby Je kan mo Ahhhh Je kan mo Oh baby Je kan mo Ahhhh Je kan mooo Ahhhh Je kan mo Ahhhh Je kan mo Ahhhh je kan mo Ahhhh je kan mooo Baby Je kan mo Ahhhh Je kan mo Oh baby Je kan mo Ahhhh Je kan mooo Ahhhh Je kan mo Ahhhh Je kan mo Ahhhh je kan mo Ahhhh je kan mooo Baby Je kan mo Ahhhh Je kan mo Oh baby Je kan mo Ahhhh Je kan mooo Nigga with the vibe, girly scatter Nigga with the groove, every lamba Nigga with the mood, giving lamba Nigga with the vibe, girly scatter Flexx in the building Mr soft oh na na Mr soft
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: AyodejiT Tomomewo, Isaac Arewa
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Je Kan Mo (feat. OluwahSoft) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4742516/Dreyy+Flexx/Je+Kan+Mo+%28feat.+OluwahSoft%29>.
Discuss the Je Kan Mo (feat. OluwahSoft) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In