Gorzor

Gha9ja

0 fans

Gha9ja


4:05
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Hmmmm
Sa' Sa' Sa'
Sa' Sa' Sa'
Sa' Sa' Sa'
Sa'
AHHCAASA
Baby girl be trouble maker
The way she dance She causing trouble
Oo I no fit wait O
Me I want to tackle that O
Oya make you gimme gimme
Shake the whole place gidy gidy
Like Dj Sskes spin it spin it spin it spin it
Dem go feel it from here to Jamaica
Okay now bring that bum bum ma way now
You make a man go Oh damn wow
See me I can’t help it
I Dey ready for you physically & mentally
Make I give to you like Ooo yeh yeh
Baby girl you magically rise ma ting
All I wanna do is BOOM BANG BANG
Hey girl
Me say
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Girl Ah whine slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Rotate your waist slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Me I want to)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
Your something make me higher
Your body no be lier
Your body quenchy fire
You set like that
No one badder
Hey girl
Me say
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Girl Ah whine slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Shukuru bambam)
Naija girl come dance for me
Shaku for me I get money
I get millions for the bank
Dance make E dey visible
Oya rotate
Your waist
Make u no come dull for me na
You know say Issa litty ting
When I touch down
Gha9ja kill any show
Ye Ye
Pull up with your gyal dem
Make I pull up with ma man dem
Dance off till the morning
We no send them
Sexy mami ya tu sabes
I Dey ready for you physically & mentally
Make I give to you like Ooo yeh yeh
Baby girl you magically rise ma ting
All I wanna do is BOOM BANG BANG
Hey girl
Me say
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Girl Ah whine slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Rotate your waist slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Me I want to)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
Your something make me higher
Your body no be lier
Your body quenchy fire
You set like that
No one badder
Hey girl
Me say
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Girl Ah whine slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Shukuru bambam)
Oo Ooo
Yeah Yeah...
My African girls
Where una dey
Gozor mami
Sa' Sa' Sa'
Gozor mami
Sa' Sa' Sa'
Gozor mami
Sa' Sa' Sa'
Gozor mami
Sa' Sa' Sa'
Hey girl
Me say
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Girl Ah whine slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Rotate your waist slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Me I want to)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
Your something make me higher
Your body no be liar
Your body quenchy fire
You set like that
No one badder
Hey girl
Me say
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Girl Ah whine slow)
Gorzor Gorzor Gorzor
Gorzor Gorzor Gorzor
(Shukuru bambam)

 Struggling with Gorzor? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Nazir oronsaye

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gorzor Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gorzor Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4742091/Gha9ja/Gorzor>.

    Missing lyrics by Gha9ja?

    Know any other songs by Gha9ja? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Gorzor

    21,224
    264     0

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson: "Don't walk away, see I just can't find the right..."
    A "...time of day."
    B "...thing, come what may."
    C "...way to stay."
    D "...thing to say."

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gha9ja tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io