Commando

Mayne Cross

0 fans

Mayne Cross


2:49

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ooh yea
Somebody body

Hmm somebody body

Sha ma duro sha ma duro duro
I get owo owo
For my kolo
I fit borrow borrow
Spend my dollar dollar

See the vibe no finish o
I dey ball like Ronaldo
When dem guys dem come
Omo swear dem feel the flow
All my men dem
Pull up oh
And if you try to stop my shine
God punish you
Before dem say I dey commit o
Flow sweet like kopiko
Burst like a pimple
No be say I no dey tell you
But na truth me I dey clear you

Commando commando
Men dem pull up
Like commando
Girl dem dutty whyne on the floor
I don't play
With fa so la ti do
Commando commando
Gyals dem collect
And come and go
Men dem pull up like commando
I don't play
With my melody no no no

Girl your body
Hot like cigarette smoke
Really want to know
What you're up to
I get vibe
And you know that I got flow
I don't play
With my melody no no no
Eminado lo mo yen
Ko set I lack
O form o yen
Cos anybody know
When I come through
And I flow
And dem feel am
On a low low low
Ye ye

Pe mi gbomo gbomo
Emi ati omolomo
In all white
Like sey I be your commissioner
I step in
And I swear
Dem no fit let me down
I step in
And I swear
Dem no fit let me down

See the vibe no finish o
I dey ball like Ronaldo
When dem guys dem come
Omo swear dem feel the flow
All my men dem
Pull up oh
And if you try to stop my shine
God punish you
Before dem say I dey commit o
Flow sweet like kopiko
Burst like a pimple
No be say I no dey tell you
But na truth me I dey clear you

Commando commando
Men dem pull up
Like commando
Girl dem dutty whyne on the floor
I don't play
With fa so la ti do
Commando commando
Gyals dem collect
And come and go
Men dem pull up like commando
I don't play
With my melody no no no

Commando commando
Men dem pull up
Like commando
Girl dem dutty whyne on the floor
I don't play
With fa so la ti do
Commando commando
Gyals dem collect
And come and go
Men dem pull up like commando
I don't play
With my melody no no no

Pe mi gbomo gbomo
Emi ati omolomo
In all white
Like sey I be your commissioner
I step in
And I swear
Dem no fit let me down
I enter
And I swear
Dem no fit let me down

Pe mi gbomo gbomo
Emi ati omolomo
In all white
Like sey I be your commissioner
I step in
And I swear
Dem no fit let me down
I enter o
I enter o ye ye

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Chris Denver

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Commando Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Commando Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4739914/Mayne+Cross/Commando>.

    Missing lyrics by Mayne Cross?

    Know any other songs by Mayne Cross? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Commando

    114
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    REM: “I thought that I heard you laughing. I thought that I heard you sing. I think I thought I saw you ____”.
    A try
    B lie
    C cry
    D fly

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mayne Cross tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Commando

    »