Banger Glow

Drem Tgi

1 fan

Drem Tgi

3:53
10 
#2

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Yes oh I dey tell you 
Wawa Ebonyi

We no dey do yahoo
Maga no dey pay
We no dey spray money
But we dey make money
For the hustle way
Na our game dey show
Na baba God dey bless
Jehovah e di egwu
My father you too much
We no dey do gossip
And God dey make US glow

Yeah Banger banger banger banger banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

Heh Banger banger banger Glow
Yes oh Banger Glow

Banger banger banger banger banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so Yes oh

Some people go vex
Because we dey make
But we no get dem time
Cuz we dey busy ni
Sha dem dey busy too
Alhaji go 4 mecca
Come back with big belle
Pickin dey sick kwasoko
Iyawo nse ranu
Won mama to jo ka
But dem no fit touch us oh
Because we dey glow
Everything dey glow

My mama sef dey glow
My dada sef dey glow
My sisters dey glow
My brother dey glow
My paddy dey glow
My chairman dey glow 
My auntie dey glow
My puppy dey glow
My watch dey glow
My day dey glow
Everything dey glow

Banger banger banger banger banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

Yeah Banger banger banger banger banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so 

Hmmm ehhh

Banger banger banger glow
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so

(Oh oh ohhhhhh oh oh)
Banger banger banger banger banger Banger banger banger banger banger banger

Banger banger banger  Gloooowwww
(Oh oh ohhhhhh oh oh)
Yes oh Alhaji alhaji alhaji alhaji alhaji no be so
(Oh oh ohhhhhh oh oh)
(Oh oh ohhhhhh oh oh)
(Oh oh ohhhhhh oh oh)
(Oh oh ohhhhhh oh oh)

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Emmy Hikins

Lyrics © DistroKid, TUNECORE INC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Banger Glow Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Banger Glow Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4701898/Drem+Tgi/Banger+Glow>.

    Missing lyrics by Drem Tgi?

    Know any other songs by Drem Tgi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote a majority of Rush's songs?
    A Alex Lifeson
    B Everyone wrote the same amount of songs.
    C Geddy Lee
    D Neil Peart

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Drem Tgi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Think you know music? Test your MusicIQ here!