Village People
Kene Himself
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Eh Holy Ghost Fire One time for my village people Eeeh ehh They wanna see my downfall but i'm being beautiful They wanna see my downfall but i'm being Never hesitate to disappoint them when they're plotting evil Eeeh ehh I wanna give a shout out to my village people To my Village people oh yeah Dem don dey move dem don dey move See dem Enter my lane dey gum body Dem don dey yarn dem don dey talk See dem Na this my name dem want dirty If i do dem go vex If i no do dem go vex Carry my matter for their head Na only when i die na then dem go rest Ha ga'eme gi mara n'ihu Mara mara n'ihu Mara mara n'ihu Turn around na warka dem go give you No be good thing dem dey wish you Bad bele no dey put money for your pocket Same opportunity wey God give us You dey use your own do nonsense One time for my village people Eeeh ehh They wanna see my downfall but i'm being beautiful They wanna see my downfall but i'm being Never hesitate to disappoint them when they're plotting evil Eeeh ehh I wanna give a shout out to my village people To my Village people oh yeah Dem don dey move dem don dey move Enter my lane dey gum body Dem don dey yarn dem don dey talk Na this my name dem want dirty When you pass dem go dey murmur like winch If dem see you dey jolly na so their body go pinch Jam for the same table better watch where you sit If dem no poison your mind dem go poison your drink Dem go dey for one corner dey monitor you like wall gecko Huh Na wah for some people Pretty obvious that their life is shit Same mouth they hype you with they knife you with C'mon I ga bu ogbenye buru kwa amosu I ga bu ogbenye buru kwa amosu I ga bu ogbenye buru kwa amosu Buru kwa amosu Buru kwa amosu One time for my village people Eeeh ehh They wanna see my downfall but i'm being beautiful They wanna see my downfall but i'm being Never hesitate to disappoint them when they're plotting evil Eeeh ehh I wanna give a shout out to my village people To my Village people oh yeah Ha ga'eme gi mara n'ihu Mara mara n'ihu Mara mara n'ihu Turn around na warka dem go give you No be good thing dem dey wish you Bad bele no dey put money for your pocket Same opportunity wey God give us You dey use your own do nonsense
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Kevin Ezeaniekwe, Ottih Ottih, Soto Nwobbi
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Village People Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4684150/Kene+Himself/Village+People>.
Discuss the Village People Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In