Get Out
Slashwisdom
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
No long talk, we dey cut short Hmm I no Dey beg for ebere Ebere knows i'm in control See busy body forming like they all know I fit dey give em raw, comot sugar coat Maka O Munwa bu the boss, I be Capone No matter where you dey, Know that money talks They say if you not getting paid You don’t know your worth I know enough I know the value of my work And If you are not about the money Si ebe a puo Get Out Guy, If you are not about the money Si ebe a puo (Get Out) Igwe no dey rush when Igwe dey talk You dey focus on my plate as I dey chop Money to be made and you still dey watch If you are not about the money Si ebe a puo (Get Out) Bia, nwoke m, If you are not about the money Si ebe a puo First thing first, get the mindset checked Bad belle still go need time to reflect Man dem vex. Dem Dey shoot, we deflect All you fools will never gain my respect Business call, some of you dey send text If you no dey talk money, I dey quick turn deaf Lost old friends Made new friends As money show, I dey see old friends Some new friends go dey form old friend When the money disappear Omo No more friends Money to be made, I no dey blow cash On your wedding day, I fit dey throw cash The babe no dey hear, she dey Snapchat By end of the year I left, I never turned back She wanted to taste a little bit Now she dey ask for more Oliver Twist Get Out Guy, If you are not about the money Si ebe a puo (Get Out) Igwe no dey rush when Igwe dey talk You dey focus on my plate as I dey chop Money to be made and you still dey watch If you are not about the money Si ebe a puo (Get Out) Bia, nwoke m, If you are not about the money Si ebe a puo Started with the dream Woke up in reality, compounded by the steam Bad choices and more loses Though it’s lesson for the team Now I’m grounded, No beef I’m all about the cream For better for worse, nothing else All about results, omo nothing else Forever putting work, nothing else If it's not about the money, don’t call me I’m no dummy Lost hope way before we got trumped by your Donny First thing first, check your mindstate If it’s not about the money, tell me what is it Get Out Guy, If you are not about the money Si ebe a puo (Get Out) Igwe no dey rush when Igwe dey talk You dey focus on my plate as I dey chop Money to be made and you still dey watch If you are not about the money Si ebe a puo (Get Out) Bia, nwoke m, If you are not about the money Si ebe a puo Tomiefresh, Ade on the keys Gidigba I dey stand hia
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Get Out Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4482844/Slashwisdom/Get+Out>.
Discuss the Get Out Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In