Manitoba

Aladiny Akiriko

0 fans

Aladiny Akiriko


3:54

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oya
Ekaro Ekaro Aladiny 
Dr Bean on the beat 
Omor pastor I see you over there 

Ekabo ilu Eko lawa yi
Feragamo all I want for birthday
Versace what I wear on wedding 
But my salary no go fit afford am
Mofe ko le, mofe wa ninu hummer
When they see me they think am from Idoma
I dey hail from okene, Ah ! Iyene
Aladiny, Omor Igbera billionaire
I no dey like botty girls, I like them local
My baby I love you total
For alagbon see them feel the vocal
Like say e be makosa
Why you dey lee lee san
Why you dey do like Jet Li son
Even deaf man self go dey feel this song
E go dey feel this song oh oh

Take me go manitoba
Take me go manitoba
See 9ja don finish life e over
Everybody dey run dey go
Ekabo ilu eko la wa yiiiiiii
Ferrari I must to be for mummyyyyy

See as police eye just dey red
Dey find boys wey carry lapi for bag 
We dey hustle dem call us armyrobber
Count your blessings, I'm counting on my mother
Give me the kush, give me the ganja
Make i high like the school fees for madonna
Everyday for the thief, one day for owner
Girls be looking like maradona
Why you dey lee lee san
Why you dey do like Jet Li son
Even deaf man self go dey feel this song
E go dey feel this song oh oh

Take me go manitoba
Take me go manitoba
See 9ja don finish life e over
Everybody dey run dey go
Ekabo ilu eko la wa yiiiiiii
Ferrari I must to be for mummyyyyy
Ekabo ilu eko la wa yiiiiiii
Ferrari I must to be for mummyyyyy

Ekaro ekaro
Eko la wayi o
What am seeing you are not seeing 
No food for lazy man out here man
You are either doing something 
Or something is doing you
Either of the two
You got to do something mffff
Dr bean on the beat
Shout out to baba 70
The afro legend
Everything wey you talk baba
E don dey happen o
Aladiny on this mf beat man
Eh, Eko Lawi yi o
You be Jet li son

Take me go manitoba
Take me go manitoba
See 9ja don finish life e over
Everybody dey run dey go

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Adams Anataku

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Manitoba Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Manitoba Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4465362/Aladiny+Akiriko/Manitoba>.

    Missing lyrics by Aladiny Akiriko?

    Know any other songs by Aladiny Akiriko? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Giant member sings songs from their 1989 debut studio album: Last of the Runaways?
    A David Huff
    B Alan Pasqua
    C Dann Huff
    D Mike Brignardello

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Aladiny Akiriko tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!