Blessings (feat. Kefchild)

D/Zeal

0 fans

D/Zeal


3:07
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Even if I walk through the valley of the shadows of death 
I shall fear no evil

Oluwa bless me oh make you bless my paddi
Dem be the one wey dey dey my back wey dey ginger for me
Baba we no kill person
We won to make this money
So everyday we dey we work and grind just to make this money

So baba bless ma nicca
Everyday baba jon gbo kpe baba bless ma nicca
Ma ma je kon waye ofo baba bless ma nicca
Everyday koni si soro baba bless ma nicca
Oluwa bless ma nicca o eh eh eh

OLUWA bless me Bless my guy too
Anything wen I buy make him buy too
If I buy the benz make him buy too 
Everytime wen you bless make am two two

Enemies won kpariwo
Me and my guy must to get the doll  
Everyday we no jisoro 
Anything way dem do we must to blow

Everyday we hustle for the money
Everyday we hustle for the baa
And you know life is not funny
And you know life's very hard

I live my life mò shàye mí
I chop turkey no more Indo mie 
I got real friends no more frenemies
When I get that doll amà jon noni

So baba bless ma nicca 
Everyday baba jon gbo kpe baba bless ma nicca 
Ma ma je kon waye ofo baba bless ma nicca 
Everyday koni si soro baba bless ma nicca 
Oluwa bless ma nicca o eh eh eh 

Baba I pray let your blessings come my way
Let your blessings come my way
Each and everyday make nobody run my races
Make nobody run my races

Baba God I pray
Bless me and bless my guy
Bless me and bless my guy
Make we fly 
Bless all my ride or die
Bless all my ride or die

Oluwa bless me oh make you bless my paddi
Dem be the one wey dey dey my back wey dey ginger for me
Baba we no kill person
We won to make this money
So everyday we dey we work and grind just to make this money

So baba bless ma nicca
Everyday baba jon gbo kpe baba bless ma nicca
Ma ma je kon waye ofo baba bless ma nicca
Everyday koni si soro baba bless ma nicca
Oluwa bless ma nicca o eh eh eh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Igemeti Innocent

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Blessings (feat. Kefchild) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Blessings (feat. Kefchild) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4430525/D-Zeal/Blessings+%28feat.+Kefchild%29>.

    Missing lyrics by D/Zeal?

    Know any other songs by D/Zeal? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Spotlights, sirens, rifles firin' But he made it out With a _____________.
    A gang of convicts
    B bullet in his back
    C black eye
    D shank in his side

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    D/Zeal tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!