Gbon Gbon

Boylexxy

0 fans

Boylexxy


3:28
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Oh na na na
Oh na na na
Gbon ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
The thing wey you carry na fire
Come be my desire
Fine fine girls cinderella
Je ko ma yi bi tire
The thing wey you carry na fire
Come be my desire
Fine fine girls cinderella
Je ko ma yi bi tire
Gbon ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Step in the club, we dey spend the money eh eh
Plenty money eh, girls dem know me
All the guys in the club dem soji eh
Foreign money confirm!
Follow the lead
Ko dahun!
Ma lo be si mi o, alaye ma lo be si mi o
Ko mo mo mo!
Designer designer we wear it
Gucci, Chanel and fendi
Money for pocket plenty
The car wey we drive na Bentley
Designer designer we wear it
Gucci, Chanel and fendi
Money for pocket plenty
The car wey we drive na Bentley
The thing wey you carry na fire
Come be my desire
Fine fine girls cinderella
Je ko ma yi bi tire
The thing wey you carry na fire
Come be my desire
Fine fine girls cinderella
Je ko ma yi bi tire
Gbon ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Omo yii bad I no go lie
Oya come closer lemme give you that
Me I no be one wey go dull you
Me I no be one wey go fall for you
Kilogbe kilogbe
Wa nbi no kilogbe
Oya fara mo mi kilogbe
Finally je ka lo le
Have seen so many girls, but no one fine pass you baby ooo
Sun mo mi girl, come make I dash you my money ooo
Mami you are wonderful
Mami you are beautiful
Mami you are bountiful
And I go make you successful successful
Je o mo!
The thing wey you carry na fire
Come be my desire
Fine fine girls cinderella
Je ko ma yi bi tire
The thing wey you carry na fire
Come be my desire
Fine fine girls cinderella
Je ko ma yi bi tire
Gbon ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Have seen so many girls, but no one fine pass you baby ooo
Oh na na na
Oh na na na
Gbon ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon
Ko ma gbon gbon gbon
Ko ma gbon

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Ayomide Olanipekun

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gbon Gbon Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gbon Gbon Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4429205/Boylexxy/Gbon+Gbon>.

    Missing lyrics by Boylexxy?

    Know any other songs by Boylexxy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Gbon Gbon

    378
    18     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What song was Rico J. Puno famous for?
    A My Old Piano
    B Rock Me Gently
    C Didn't We
    D Together Forever

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Boylexxy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!