Life (feat. Phillus & Adebo)
El Nino
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Osunuche Osunuche sunuche sunuche Osunuche Osunuche sunuche sunuta Inna Mi Life I want live right Had To pay Life price With Some Sleepless Night Popstyling vibes Cant Dull this For life Two four seven We balling For life We balling For life for life for life For life for life We balling for life Pray Dem Nuh Take Mi Love For Some Bad Kind Of Vibe kind of vibe kind of vibe May dem nuh take me love Bad man get e Padi Say life e be abouti money ooo I get plenty fi my mindi This life you cannot Understand it Anike Mapami Say if you tell me i no mindi And if you look into my eyes Love is blind you can't deny it My baby Sunuche Osunuche sunuche sunuche Osunuche Osunuche sunuche sunuta Say life e no easy Bo mi shey wonu agbon Ko na seni to mo si Say life e no easy Be re lowo Padi mi Tajo wa Lori Titi You know say man no dey care I say man no dey fear Everyday i grind and i hustle for the pay You know say man no dey fear Man no dey care Everyday i pray to God make him bless me anyways We don tey for the game wey we play Only Strong can survive for the lungu wey we dey We don tale for the zanga wey we dey Only Strong can survive for the game that we play Bad man get e Padi Say life e be abouti money ooo I get plenty fi my mindi This life you cannot Understand it Anike Mapami Say if you tell me i no mindi And if you look into my eyes Love is blind you can't deny it My baby Sunuche Osunuche sunuche sunuche Osunuche Osunuche sunuche sunuta Osunuche Osunuche sunuche sunuche Bombomclat rasta man Osunuche Osunuche sunuche sunuta
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Life (feat. Phillus & Adebo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4419875/El+Nino/Life+%28feat.+Phillus+%26+Adebo%29>.
Discuss the Life (feat. Phillus & Adebo) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In