Ego (feat. Trygger)
Freda
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Oh oh Yeahhhhh, Freda Senorita Oh oh oh oh oh Oh na na Tea time in ma area I dey find money I don get the malaria (yeah) Hmmmmmm Virus like bacteria If alarm don blow I dey speak in vernacular (I dey speak in vernacular, yeah) 2 Direct I dey pray make I port Make I know was sup I no relent oooo The sky is the limit I know for sure No regret ooo My eyes e dey chuck For the pounds and dolls I just wanna flex you all my haters In one night Ego oooooo Give e me ego ooo I need some more coins I need some more coins Ego ooooo Give e me ego ooo I need some more coins I need some more coins E dey do me like robo (robo) Robo make I dance oooo No do osho free (brother no do osho free) E dey do me like robo (robo) Robo make I dance oooo No do osho free (aunty no do osho free) yeah. Make I tell you about this life Wey you never know ooo Na person wey dey spend the cash Na him dem dey know oooo ooo eh If money no dey Them go dey treat you like trash ooo Them go collect your wife ooo Land lord go give you quit notice ooo yeah. 2 direct oooo I dey pray make Baba God Bless me ooooooo I no relent oooo The sky is the limit I know for sure I no regret ooo My eye e dey chuck For the pounds and dolls I just wanna flex you all my haters In one night o oh Ego oooooo Give e me ego ooo I need some more coins I need some more coins Ego ooooo Give e me ego ooo I need some more coins I need some more coins E dey do me like robo (Robo) Robo make I dance oooo No do osho free (Brother no do osho free) E dey do me like robo (Robo) Robo make I dance oooo No do osho free (Aunty no do osho free) Robo robo robo make I dance oooo No do osho free (Brother no do osho free) E dey do me like robo (Robo) Robo make I dance oooo No do osho free (Aunty no do osho free) yeah No dey Hate Make we gyrate Like Bill Gate We get estate With a big gate E dey do me like robo Robo make I dance oooo Robo make I dance oooo
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ego (feat. Trygger) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4417074/Freda/Ego+%28feat.+Trygger%29>.
Discuss the Ego (feat. Trygger) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In