Wicked (feat. Jephy Jay)

Dare Sweet

0 fans

Dare Sweet


4:06

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oh yea eh
Dare Sweet oh yea
O Jephy Jephy Jephy
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Wine for the paper
Wine for the chase
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Baby wine for the paper
Ogini wine for the chase
This your love is wicked
Baby are you free for the weekend
Babe make i plug for your socket
Babe this your wine is different
Nike oh Nike
Nike oh you keeh dem
Nike oh Nike
Nike oh onanana
Baby see
See what you done to me
Only you dey for me yeh yeh
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Wine for the paper
Wine for the chase
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Baby wine for the paper
Ogini wine for the chase
That your body wicked
Shey you go come for the weekend
Wey you wina am go low
Make a man pull shokoto
Wey you wine am gololow
Make a man go loco
Ye masa
Ye masa, omoge Ye masa
We you go down down im in love
Money for my pocket
Ima give you love no dey front
Omoge no gock am oh ey
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
That your body wicked
Wicked wicked
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Wine for the paper
Wine for the chase
Baby wine with your waist
Ogini wine for the chase
Baby wine for the paper
Ogini wine for the chase

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Oladare Idowu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wicked (feat. Jephy Jay) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wicked (feat. Jephy Jay) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 10 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4214931/Dare+Sweet/Wicked+%28feat.+Jephy+Jay%29>.

    Missing lyrics by Dare Sweet?

    Know any other songs by Dare Sweet? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Wicked (feat. Jephy Jay)

    2,802
    41     2

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Another one bites _______"?
    A the tounge
    B the dust
    C the air
    D the bun

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dare Sweet tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!