Vibes

Zinopashion

0 fans

Zinopashion


2:21

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

If manna get you
I want 
Nobody
Nobody 
Nobody 
Nobody 
Nobody 
Nobody 
Nobody 

If manna get you
Me no want them 

If manna get you
No problem 

If manna get you
Themma like you
But them say the root of all evil is if I like you 

Dem say more money more problem

But I rather get the money and the problem
Cos if you no get money Alone is a very big problem 

 If manna get you
 I Want 
Nobody
Nobody 
Nobody 
Nobody 
Nobody 
Nobody 
Nobody 

Now I dont Mean no disrespect
Now I'm been respected by those I respected 
But wetin you expect 
When we been dey look For money for the street You busy dey look for respect 
Acting like I cant live without you 
You be God wey I cant live without you 
Places I no qualify wey dem don tell me come pass 
I know
This can only be oluwa compass 
That's why I fear no evil On earth 
When I walk through the valley of the shadow of death 
I can't fail as long na God wey dey guide me 
No seat belt If na God wey dey drive me 
If things no dey go right
Try left 
Since I know God I have Never been misguided 
No dey think like I go die If you no dey for me 
Who can be against me if God dey for me

 Struggling with Vibes? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Zino Passion

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Vibes Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Vibes Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4202747/Zinopashion/Vibes>.

    Missing lyrics by Zinopashion?

    Know any other songs by Zinopashion? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Vibes

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    “I want it all, I want it all, I want it all and I want it now.”
    A Aerosmith
    B The Cars
    C Foreigner
    D Queen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Zinopashion tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!