God When
Dwillsharmony
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
All of my mates don dey marry All of my mates don dey wed Me sef go soon reach 30 When I go settle my brain? God When? God When? God When? God When? Some of my mates don dey blow Some of my mates don buy motor Emi na fera motor God When? God When? God When? God When? Gucci Prada Ferragamo! Emi na fe do lowo! I want to blow their mind Like OBO! God When? God When? God When? God When? See I've been scrolling on Twitter since See this couple so Fine and sweet I'd like to have what they Have or better than this Abi I no fine ni? God When? God When? God When? God When? See the things I wan ask you God O por! O Por! When guy man go fit waka for road Wey sars no go reason me yahoo boy See everywhere red o Even olosho dey Reason me like broke boy God When? God When? God When? God When? Emi omo D!
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"God When Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4188263/Dwillsharmony/God+When>.
Discuss the God When Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In