Ride or Die (feat. Steve)
Winnie Jake
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Ride or die You be my guy You be ride or die Ride or die Baby ride or die Ride or die You be my babe You be ride or die Ride or die Baby ride or die WJ Yeah I get some friends Wey go do anything Wey go do anything For me In times like this when is Kinda hard Kinda hard to see People wey go love you The way you wanna be Who go support you In times when it's hard to live Na we go Pull up pull up pull up Pull up non stop Tell me Who's up who's up Make we party All night long All night long Shout out to my guy Shout out to my guys They be my ride or die They be my ride or die Shout out to my girl Shout out to my girls Always dey my side Always dey my side Yeah yeah Ride or die You be my guy You be ride or die Ride or die Baby ride or die Shout out to my gees Wey dey always by my side Helping my affairs Even passing through my fears The ones who clear the tears And support me from the rear Now I've got my testimony to share Oo oo oo oo oo Shout out to my guy Shout out to my guys They be my ride or die They be my ride or die Shout out to my girl Shout out to my girls Always dey my side Always dey my side Yeah yeah Ride or die You be my guy You be ride or die Ride or die Baby ride or die Ride or die You be my babe You be ride or die Ride or die Baby ride or die
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ride or Die (feat. Steve) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3701448/Winnie+Jake/Ride+or+Die+%28feat.+Steve%29>.
Discuss the Ride or Die (feat. Steve) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In