Go Die

CCP

0 fans

CCP

The Chinese Communist Party (CCP), officially the Communist Party of China (CPC), is the founding and sole ruling party of the People's Republic of China (PRC). Under the leadership of Mao Zedong, the CCP emerged victorious in the Chinese Civil War against the Kuomintang. In 1949, Mao proclaimed the establishment of the People's Republic of China. Since then, the CCP has governed China and has sole control over the People's Liberation Army (PLA). Each successive leader of the CCP has added their own theories to the party's constitution, which outlines the ideology of the party, collectively referred to as socialism with Chinese characteristics. As of 2023, the CCP has more than 98 million members, making it the second largest political party by membership in … more »


3:50
22 

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Na so she come dey misbehave, her character don change
After all the promises wey she make me tell me say she go dey for me
Even if money no dey (chei) It’s your boy
CCP
If person go die Person go die
If person go live Person go live
If person go die Person go die
If person go live Person go live
Give dem the gbese
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Wetin you wan do
Where you wan go
Make I put a stack on everything
(Anything for ya)
I don chop you no care
(Na my money you want)
Despite everything I do for you
(Na so you pay me)
Where money dey Na where you dey dey
You no like man wey dey hustle
Na only already made
I dey try everyday just say make you dey
I been dey for America dey suffer you no know
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
Shey na bad management cause Person no blow
When ein supposed to blow
Village people too come dey play ojoro With Person career
Person career ein suppose dey boom like fire fire
But bad belle no gree oo dey no gree oo
But Na for their body they go hear am
If person go die Person go die
If person go live Person go live
If person go die Person go die
If person go live Person go live
Adaobi obi m o iga abu nwunye m o
I no wan love again if it no be you
Adaobi obi m o iga abu nwunye m o
I no wan love again if it no be you
Adaobi obi m o iga abu nwunye m o
I no wan love again if it no be you
Adaobi obi m o iga abu nwunye m o
I no wan love again if it no be you
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
Shey na bad management cause Person no blow
When ein supposed to blow
Village people too come dey play ojoro With Person career
Person career ein suppose dey boom like fire fire
But bad belle no gree oo dey no gree oo
But Na for their body they go hear am
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love
If person go die Person go die
Die for love
If person go live Person go live
Live for love

 Struggling with Go Die? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Chibuike Chukwuemeka

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Go Die Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Go Die Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3625458/CCP/Go+Die>.

    Missing lyrics by CCP?

    Know any other songs by CCP? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Go Die

    1,651
    50     1

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Bark at the _____" is a famous 80's heavy metal album from Ozzy Osbourne.
    A Night
    B Moon
    C Sky
    D Canopy

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    CCP tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!