Romeo & Juliet (feat. Terry Apala)
Ninety6
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Your body Na fire wound person So me just roll up spark up then it's mic testing I say amaka! See anybody wey tell me say I no go marry you Na God punish am Na God punish am And Na July 27 we go do the marriage shey you hear Marriage shey you hear You be number one In Africa Ma lo Je ki faraya yh yh Wo ni Ti ba fe é ma fi joye Some people call me ole Farabalé wan bi Na Ka jo gba reggae Ka gba reggae fun arawa If I try hope say no failure But the believe wey me get for myself he go dull The people wey pray say we no Baby sunmo mi ni bi Gbadun lo Your body Na fire wound person So me just roll up spark up then it's mic testing I say amaka! Maka baby girl what's the matter o? And if Na raba me ah ball me ah pogba o me I ball like pogba o I wanna be your Romeo be my Juliet And when you left me baby me I regret Cause everyday is a holiday chilling With fine girls wey dem come from a foreign place So me just roll up, spark up, then it's mic testing Baby mi dakun jowo o Dakun dakun baby o) Me I no get the strength to talk o me I dey listen baby o I fit to give you plenty love (I fit to give you my love Anything wey you want just dey talk am o Baby Ma wo mi roro bi mo jisu loja I'm falling girl I'm falling for you falling for you This loving got me a acting a fool Baby my love o Your body Na fire wound person So me just roll up spark up then it's mic testing I say amaka! Maka baby girl what's the matter o? And if Na raba me ah ball me ah pogba o me I ball like pogba o I wanna be your Romeo be my Juliet And when you left me baby me I regret Cause everyday is a holiday chilling With fine girls wey dem come from a foreign place So me just roll up, spark up, then it's mic testing
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Romeo & Juliet (feat. Terry Apala) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 1 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3596280/Ninety6/Romeo+%26+Juliet+%28feat.+Terry+Apala%29>.
Discuss the Romeo & Juliet (feat. Terry Apala) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In