Happiness IS Free
DEE TEE
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
You already know You already know It's your boi dee tee Oh na na na oh na na na eh eh eh Oya nah Majo mayo majo Jo mayo majo Majo mayo majo ijo oo Majo mayo majo Jo mayo majo Majo mayo majo ijo oo Be happy be happy be happy Happiness is free Be happy be happy be happy Happiness is free Shey na dis life Wey many dey hustle Just to solve the puzzle eh No be lie As some people dey struggle People dey bubble eh But No matter what you go through Brother just dey true No block another man food Some people will love you Some people will hate you Make your orientation gum you Majo mayo majo Jo mayo majo Majo mayo majo ijo oo Be happy be happy be happy Happiness is free Be happy be happy be happy Happiness is free Many many problem Many many complain Many many problem wey man dey face ooo E dey make man dey craze oo Say i no get raba Say i no get wife Dem no give me visa Say i no get life Say i no get husband eh Oya give me knife If you die e no get remedy Koolu down aye o pe meji When is life there is hope i know surely Things can be good Things can go funny Just be good Brother be happyyy Majo mayo majo Jo mayo majo Majo mayo majo ijo oo Majo mayo majo Jo mayo majo Majo mayo majo ijo oo Let dem know say You are the best You are the good version of yourself No baga see you less See you less You are the best You are the good version of yourself No baga see you less See you less You are the best eh eh eh eh DEETEE MIX MIX CLASSIC EH VSTICKS SPIRIT PRODUCER
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Happiness IS Free Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3572834/DEE+TEE/Happiness+IS+Free>.
Discuss the Happiness IS Free Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In