Baba Na You
Paul Chisom
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Baba na You Love gi dikwai egwu (Your love is amazing) When I think about the things You do Your love dey make me dey follow You Because everything, na You Everything I do, na You Even when when I wan enjoy, na You Even when I cry, na You When I fall yakata, na You When I stand gidigba, na You Kedi kere di keke, na You Baba na You biko Na only You ewo ewo Without You, I no know wetin I go fit do oh Without You, I for be like mansion without roof oh Without You, i for br like bride wey no gey any grrom oh Without You, I for don kpai, I for don mumu oh I can't live can't be without You (Without You) I can't sleep can't wake without You (Without You) Cannot live cannot be without You (Without You) You're the source of my life
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Baba Na You Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 7 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3562736/Paul+Chisom/Baba+Na+You>.
Discuss the Baba Na You Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In