Pull Up (feat. Burna Boy)

Timaya

0 fans

Timaya

Inetimi Timaya Odon (born 15 August 1980), better known by his stage name Timaya, is a Nigerian singer and songwriter. He is the founder of DM Records Limited. His solo career began in 2005 with the release of "Dem Mama", which also appeared on his debut album, True Story released the following year. His second album Gift and Grace was released in 2008. Timaya sees his music as a “struggle and quest for a change in life,” having been inclined to "street hustles"at an early age of 14." Meanwhile, he gained further visibility and international prominence through his third studio album De Rebirth—released in partnership with Black Body Entertainment—and its lead single "Plantain Boy". Both were commercially successful. And made him some money of which he collabo… more »

3:17
333 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

When the girl them pull up 
Give them that thing wey dey make them crase
I'm that guy wey dey make them crase
Step inna the place say the girlie them crase, heys
When the girl them pull up 
Give them that thing wey dey make them crase
I'm that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie them crase, heys

Right now them realising 
Poko
Long time ago, nobody know
Soundbwoy wan analyse it
Nobody know how the ting go
Tell them make them...

Anything can happen when the gyal them come around
Them no send me before but you know them love me now
We dey give them pepper people say we don dey proud
And as e be now
Anything is allowed

Tell them make them

Anything can happen when the gyal them come around
Them no send me before but you know them love me now
We dey give them pepper people say we don dey proud
And as e be now	
Anything is allowed

Say make I give it to you
And i go give it to you
And all that you need to do
Is dance brukututu
Oluwaburna lomo oh
I no be adetutu rara
Look I no be mugu
I go do you magic, e be voodoo juju

When the girl them pull up 
Give them that thing wey dey make them crase
I'm that guy wey dey make them crase
Step inna the place say the girlie them crase, heys
When the girl them pull up 
Give them that thing wey dey make them crase
I'm that guy wey dey burst their brain
Step inna the place say the girlie them crase, heys

Right now them realising 
Long time ago, nobody know
Soundbwoy wan analyse it
Nobody know how the ting go
Tell them make the

Anything can happen when the gyal them come around
Them no send me before but you know them love me now
We dey give them pepper people say we don dey proud
And as e be now
Anything is allowed

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Inetimi Timays Odon, Kevin Peters

Lyrics © DistroKid, Universal Music Publishing Group, Songtrust Ave

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Pull Up (feat. Burna Boy) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Pull Up (feat. Burna Boy) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3530541/Timaya/Pull+Up+%28feat.+Burna+Boy%29>.

    Missing lyrics by Timaya?

    Know any other songs by Timaya? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Pull Up (feat. Burna Boy)

    371.8K
    4,110     67

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Michael Jackson was known as the King of ...
    A Moves
    B Pop
    C Dance
    D Rock

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Timaya's

    Upcoming Events

    »
    Timaya tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Think you know music? Test your MusicIQ here!