Jollof

AdeJosh, Melano Blac

0 fans

AdeJosh

AdeJosh is a musical artist known for his soulful and eclectic sound. His music blends elements of R&B, pop, and electronic music, creating a unique and captivating sound. With heartfelt lyrics and smooth vocals, AdeJosh creates music that resonates with listeners on an emotional level. He has gained a dedicated fan base and continues to release music that showcases his talent and artistry. more »


2:43
#1

 Struggling with Jollof? Become a better singer in 30 days with these videos!

And you know say all the mandem in di place them fresh
And you know say all the gyal inna di place them set
And me no look uche face uche face for where
Any man wey get leg go run di race yeah yeah

Wanna give it to you physically, typically,
Lyrically cynically make you no dey do ye ye
Come make I show you something wey go buss your head
Come make I show you wetin we dey do for here oh yeah

O Gidi gan yeah difficulty decision
Ah for life make you be the one
But Tinuke see you too dey form
Ah ha this kind ting I never see
Come put your body pon me
Island girl a yardie
Come show me as e go dey be

It be this your jollof dey buss my head
I go reach your dommot before night set
Enemies wan jealous we no mind them
It go be your matter go cary for head

This your jollof dey buss my head
I go reach your dommot before night set
Enemies wan jealous we no mind them
It go be your matter go carry for head

When i step inna di place you know di place them set
Cah the real badman leave da ussna wet
Them talk money but them lack respect
Air force gang but i no talk creps

You better run my check
Im a ass nigga but I love some breast
Tick them wide mandem know my spec
No cash app have you gotta earn this check

Ah o gidi gan gidi gan gan gan
Shey you be the one feeling di boy gan gan
Load it like a gun cause you no say you buss my head head gidi head
O giddy gan shey you be di one
Load it like a gun cause you know say you bus my head

It be this your jollof dey buss my head
I go reach your dommot before night set
Enemies wan jealous we no mind them
It go be your matter go carry for head

This your jollof dey buss my head
I go read your dommot before night set
Enemies wan jealous we no mind them
It go be your matter go carry for head

 Struggling with Jollof? Become a better singer in 30 days with these videos!

Lyrics © Sentric Music

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jollof Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jollof Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Jul 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3457157/AdeJosh/Jollof>.

    Missing lyrics by AdeJosh?

    Know any other songs by AdeJosh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Billy Corgan is the lead singer of which alternative rock band?
    A Grateful Dead
    B No Doubt
    C Smashing Pumpkins
    D Scorpions

    Our awesome collection of

    Promoted Songs

    »

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    AdeJosh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!