Odoyewu
Minz
Struggling with Odoyewu? Become a better singer in 30 days with these videos!
You're now rocking with the fireboy Anfani lo ma je o Iye iye eh Oo wo oo wo o oh Iye iye eh eh Mo ni Minzu lo de Norma-a-al Bad girl body slay it I don't wanna know who you came with You too dey do shakara Give me your number let me save it Ma fi mi ta tete Love yi gba jeje You're now rocking with the fireboy Anfani lo ma je o Hey you go benefit Iwo to fo ju jo Genevieve Mo ma toju e dada Dem other girls go dey beef o Shey your mama and your papa Dem be singer When dem born you they made a hit o And if na to chop wakye To ba ni ki n ma je, maa je o Me say your body bad o Wa fun mi ni love o Te le mi ka ma lo o Odooooyewu Me say your body bad o Wa fun mi ni love o Te le mi ka ma lo o Odooooyewu Odoyewu Odoyewu The things you do you dey put me for the mood Odoyewu Odoyewu Look at your back wo kini yen bo se wu Odoyewu Odoyewu Say you dey murder with your baka boom Odoyewu Odoyewu And I dey gbadun all the things wey you do Hmm dunno o All the fine girls in my condo o See me I dey flex with a bag of owo Shawty give me hmm like I don blow o Wo wo Whine for me slow How you no go follow me baby no be so If you see my lungu baby you go know Ere no be joke ka lo sere no be joke Hey Nana Abena O tan bi to abela Your melanin on fleeky O tan bi ti abela Hey oh Nana Abena Pretty girl from Africa Man dem ah die for your love o o Kill them with the mad figure Me say your body bad o Wa fun mi ni love o Te le mi ka ma lo o Odooooyewu Me say your body bad o Wa fun mi ni love o Te le mi ka ma lo o Odooooyewu Odoyewu Odoyewu The things you do you dey put me for the mood Odoyewu Odoyewu Look at your back wo kini yen bo se wu Odoyewu Odoyewu Say you dey murder with your baka boom Odoyewu Odoyewu And I dey gbadun all the things wey you do Now watch me switch it up Because of your body girl I swear I wanna risk it all (Mo ni) Girl you know me I never give it up Oh baby give it up Oh baby dance for me physical Oh baby let me be your gomina You be First Lady and we go born baby Me say your body bad o Wa fun mi ni love o Te le mi ka ma lo o Odooooyewu Me say your body bad o Wa fun mi ni love o Te le mi ka ma lo o Odooooyewu Odoyewu Odoyewu The things you do you dey put me for the mood Odoyewu Odoyewu Look at your back wo kini yen bo se wu Odoyewu Odoyewu Say you dey murder with your baka boom Odoyewu Odoyewu And I dey gbadun all the things wey you do
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Odoyewu Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3456913/Minz/Odoyewu>.
Discuss the Odoyewu Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In