Stronger

QueBeat

0 fans

QueBeat


3:10
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Eh
Why does it have to be hard for people to understand
Say me just wan live my life without stress and be myself
See i know i no offend them
I no offend them
But them still go dey vex o
See i no send them

Dem a still tryna run me down
When me no mean no harm
But me still go blossom yea
Oh yea
But me go stand tall taller than them
Me go hold my ground
With jah me a stronger yea
Uh uuhhh 

So i go, Sharkor
So i go, Sharkor
I go, i go Sharkor 
Lo ju elegan
Sharkor
So i go, i go Sharkor
So I go, i go just dey Sharkor 
Lo ju elegan

Whine to the sound
Pick up the vibe
Anyhow wey you do e no matter
Forget all the banters
Dem no matter, make you no send all the baga
Throway
Throway body and roll it
Be yourself and don't pretend
Make you no look uche face o yea
So make you gwan big up yourself
Gwan big up yourself
Gwan big up yourself 
Gwan bigup yourself

Cos dem a still tryna run you down
When you no mean no harm
But you still go blossom yea
Oh yea
But you go stand tall taller than them
You go hold your ground
With jah you a stronger yea
Uh uuhhh yea yea yea

So you go, Sharkor
You go, Sharkor
You go, you go Sharkor 
Eh ehn
Lo ju elegan
Sharkor
So you go, Sharkor
So you go, Sharkor 
Lo ju elegan

Shower me blessing o
Baba shower me blessing o
Shower me blessing o
Make your blessing follow me o
No let me fall o
No let me fall o
Make my boat no turnble o
Make my joy just dey double o

Make i just dey, Sharkor
Make i just dey, Sharkor
Make i just dey, make i Sharkor 
Lo ju elegan
Sharkor
Make i just dey, Sharkor
Make i just dey, make i just dey Sharkor 
Lo ju elegan
Sharkor
So i go, Sharkor
I go, i go Sharkor 
Lo ju elegan
Sharkor
So i go, i go Sharkor
So I go, i go just dey Sharkor 
Lo ju elegan

 Struggling with Stronger? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Oladipupo Olugbemi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Stronger Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Stronger Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3438451/QueBeat/Stronger>.

    Missing lyrics by QueBeat?

    Know any other songs by QueBeat? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Stronger

    4
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the highest number of artists who were featured in a song?
    A 25
    B 20
    C 30
    D 10

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    QueBeat tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Stronger

    »