Judi (Freestyle) [main version]

ViQQ

0 fans

ViQQ


2:46

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

No
Oh nuh nuh (uh)
Yeah
Your boy ViQQ pon 'tin
No oh ooh (hmm)

I'm tryna see if you can move
Baby put your back in it (uh)
Na for the party wey we dey
Shey make dem clear for you innit? (uh huh)
A type of feeling in the air
Don't tell me you cannot feel it (hmm)
I'm tryna see what you can do
With ya biggi round backing it (uh huh)

Judi yen, ko redi yen
Judi yen, judi yen
Judi yen, ko redi yen, ko judi yen, ko redi yen
Judi yen, ko redi yen
Judi yen, judi yen
Judi yen, ko redi yen, ko judi yen, ko redi yen

Tell me what you want Kofo
This one no be shakomo o (shakomo o)
E get as you dey flip my soul
With the way you bend down low (way you bend down low)
At all at all I go control
Anything you wan dey smoke (anything you wanna smoke)
I like as you dey run parol
Girl I really like your own (uh huh)

I'm tryna see if you can move
Baby put your back in it (uh)
Na for the party wey we dey
Shey make dem clear for you innit? (uh huh)
A type of feeling in the air
Don't tell me you cannot feel it (hmm)
I'm tryna see what you can do
With ya biggi round backing it (uh huh)

Judi yen, ko redi yen
Judi yen, judi yen
Judi yen, ko redi yen, ko judi yen, ko redi yen
Judi yen, ko redi yen
Judi yen, judi yen
Judi yen, ko redi yen, ko judi yen, ko redi yen

Judi yen, ko redi yen
Judi yen, judi yen
Judi yen, ko redi yen, ko judi yen, ko redi yen
Judi yen, ko redi yen
Judi yen, judi yen
Judi yen, ko redi yen, ko judi yen, ko redi yen

Yeah
Yeah yeah yeah
No (ohh)
Yeah (hmm)

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Victor Gborge

Lyrics © Victor Gborge

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Judi (Freestyle) [main version] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Judi (Freestyle) [main version] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 13 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3398209/ViQQ/Judi+%28Freestyle%29+%5Bmain+version%5D>.

    Missing lyrics by ViQQ?

    Know any other songs by ViQQ? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Judi (Freestyle) [main version]

    24
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which artist has won the most GRAMMYs in history?
    A Georg Solti
    B John Wilson
    C Alexander Faris
    D John Alldis

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    ViQQ tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!