Behind Barz [Album]
Dr Barz
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Everything sounds better Yeah we had fun Real poo poo for the real people Dr. Barz If you dey vex for me tell me no come go dey talk anyhow Behind Barz If you a criminal abeg stop don't go and wait until you are Behind Barz You be bad mechanic abi you go soon dey sell spare parts Behind Barz ah You dey navigate okay but Baba no go set compass Behind Barz Omo I hustle for the street sha Small thing remain I for sell shisha In my youth service I was a teacher Till I found the keys like Alicia See don't neglect the words of my preacher So I key into it ignition Legit legit I'm getting richer I don't wanna be another mister Behind Barz Man I even try lotto Bouncers reject me when I go shows Shey na because my face no show Me I know the course I even get brochure Sho dey play me like okoso But immediately I double my hustle Legit with just brain and muscle I no wan reap wetin I sow so Behind Barz Oh on a steady Everybody know that already I'm Behind Barz On a steady Everybody know that already I'm Behind Barz Oh on a steady Everybody know that already I'm Behind Barz I'm behind Barz Cos already I'm Behind Barz Hustle Monday to Sunday Na legedez I use even when sun dey Dem dey ask Momsy where that your son dey She go say the boy will be here someday Na so I move from back stage to runway I perform for 4 shows in one day Nobody ask barz are you ok When I blow all of them go say them dey Behind Barz I been no dey see food chop No be say I blind o omo na true talk I almost sell my soul to one shoe shop Make I for see small bread take tush up But steady I dey hustle pass who shop Now dem dey hear in voice pass who shop If life na war start pushup If life na sentence no put fullstop Behind Barz Doctor doctor You need a doctor Doctor doctor You need a doctor Doctor doctor You need a doctor Doctor doctor You need a doctor Behind Barz If you dey vex for me tell me no come go dey talk anyhow Behind Barz If you a criminal abeg stop don't go and wait until you are Behind Barz You be bad mechanic abi you go soon dey sell spare parts Behind Barz ha You dey navigate okay but Baba no go set compass Behind Barz Everything sounds better We had fun
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Behind Barz [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3358038/Dr+Barz/Behind+Barz+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Behind Barz [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In