Anybody [Album]

Burna Boy

4 fans

Burna Boy

Damini Ogulu (born 2 July 1991), better known by his stage name Burna Boy, is a Nigerian Afrofusion singer and songwriter. He is the grandson of Benson Idonije. more »


3:09

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ah ah  ah ah
Ah ah  ah ah
Gbese
Ah ah ah ah
Ah ah  ah ah

I don check my energy I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti I say fashi

Money soon expecting
Je kawon padi eh jen kpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer dem yes sir now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Knack am something ah ah
Knack am something
To ba ta fele fele
Knack am something

You won chop where you never work
Shey na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon gon gon kiki gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
When you no go fit lie no more

Omo omo life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me egbeskele go burst
Ki gbe je kan gbo oh

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Knack am something ah ah
Knack am something
To ba ta fele fele
Knack am something

Money soon expecting
Je kawon padi eh jen kpe
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer dem yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

Anybody wey no want to soji
Anybody wey no dey carry body
Knack am something ah ah
Knack am something
To ba ta fele fele
Knack am something

Gbese
Eni to ba ta fele fele la'go lori won
Eni to ba ta fele fele la'go lori won
Eni to ba ta fele fele la'go lori won
Eni to ba ta fele fele la'go lori won
Fele fele la'go lori e

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Damini Ebunoluwa Ogulu, Malik Venna, Richard Isong Olowaranti Mbuk Isong

Lyrics © BMG Rights Management, Universal Music Publishing Group, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Anybody [Album] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Anybody [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/3348876/Burna+Boy/Anybody+%5BAlbum%5D>.

    Missing lyrics by Burna Boy?

    Know any other songs by Burna Boy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Anybody [Album]

    51.1M
    285.3K     7,434

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    LP are the initials of the American signer _________?
    A Lara Paccioretti
    B Laura Pergolizzi
    C Lynn Pugliesi
    D Linda Pellegrini

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Burna Boy's

    Upcoming Events

    »
    Burna Boy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!