LyKaDu

T-Classic

0 fans

T-Classic

Tolulope Ajayi (born 10 November 1997) better known by his stage name T-Classic, is a Nigerian singer, songwriter and recording artiste. In 2017, T-Classic signed to Mixnaija Entertainment released his lead single "I want you" produced by Killertunes. In 2019, the singer released "Think about it" which turned out to be the turning point in his career. more »


2:55
#1

 Struggling with LyKaDu? Become a better singer in 30 days with these videos!

Classical Boy
Shabalistical
Mix Naija Entertainment
Serimakaburi

My love
My heart
My body na for you o
My liver carry go

Folake na
Eyin fu jo wo mi o
My love for you is true
I fit share my life with you o

I fit do what nobody fit do for you o
I fit do I fit go away
Shey you know nobody love you like I do
Shey you know shey you know say

Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like I can should
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like I should

Orekelewa mi o
Adumaraton baby
Oyi fun jowo
Thinking about you lately
Shorter shorter baby girl
Make e no be say you dey whine me
Say every other day you dey jonze me
Say baby long time wey we no see

My baby yea
My sugar yea
My body na for you o
My liver carry go

Folake na
Eyin fu jo wo mi o
My love for you is true
I fit share my life with you o

I fit do what nobody fit do for you o
I fit do I fit go away
Shey you know nobody love you like I do
Shey you know shey you know say

Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like I can should
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like I should

Jo jo jo jo
Folake o
Eyin fu jo wo mi o
Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like do

Like I do
Nobody fit like I do
I go love you like do
Treat you like do
Oshe

 Struggling with LyKaDu? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Tolulope Ajayi

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the LyKaDu Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "LyKaDu Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2763406/T-Classic/LyKaDu>.

    Missing lyrics by T-Classic?

    Know any other songs by T-Classic? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    LyKaDu

    12,961
    150     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    According to the Eagles “We are all just prisoners here of our own _____”?
    A Device
    B Entice
    C Concise
    D Despise

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    T-Classic tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!