Why

Kente Liyon

0 fans

Kente Liyon


 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

On the beat Is Ygp
Kente Liyon
The Surest Way
IsThe Best Way

Why you wan dey act like sey
You nodey see
Why you wan dey act like sey
You nodey hear
Why you wan dey act like sey
You nodey feel am

We dondey para
We dondey gather
No-time to dey stammer
You nofit divide us

Why you wan dey act like sey
You nodey see

Say NIGERIA jagaga
Everything scatter scatter
Presidency Nyama Nyama
Poor man dey hunger hunger
Bad governance we zoom zoom
Bad politician doom doom

Why you wan dey act like sey
You nodey hear

Say NIGERIA Jagaga
All that you know na to wire wire
Take pictures and Maya Maya
Leave the masses to suffer How far

Why you wan dey do like this like that
Shebi you say we go dey alright
Everyday NIGERIANS dey die
Calling On God we don tire
Everyday you go out in morning
You wan go hustle
Police stop you
Dem go search you
Collect the one wey you get
Dem go put accusation for your head
For wetin you know nothing about
If you no tudrag
No gunshot
If you come tudrag
Na gunshot kpaka kpaka
Another One Dead

Why you wan dey act
Like sey you nodey see
Why you wan dey act like sey
You nodey hear
Say NIGERIA jagaga
Everything scatter scatter
Presidency Nyama Nyama
Poor man dey hunger hunger
Bad Governance we zoom zoom
Bad Politicians doom doom
Why You wan dey Act like sey
You nodey Hear

Talk to us Mr. President
Listen to our Voices
Treat us better
We won't refuse you service
Make our Nigeria great
Or resign with all due respect

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Why Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Why Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2696463/Kente+Liyon/Why>.

    Missing lyrics by Kente Liyon?

    Know any other songs by Kente Liyon? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Why

    19
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What was Taylor Swift's first ever song?
    A Tim McGraw
    B Teardrops On My Guitar
    C Picture To Burn
    D A Place In This World

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Kente Liyon tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Why

    »