Shout About [Album]
Mike Abdul
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
What are we shouting about We just dey go round about Make we try stand out Show the world what we're about Wetin we dey shout about We just dey go round round about Make we try stand out Show the world what we're about E don dey go e don dey happen o Amaka time no dey wait Make you try to dey do your hustle o Before you know the hustle go pay E don dey show e don dey sweet o I go make am' no be for mouth Do something no be just to talk am o One day the hustle go pay Shey you know I believe it will happen Believe it will happen o Believe it will happen Just dey move it will happen o Eh I believe it will happen Believe it will happen o Believe it will happen Have faith it will happen o What are we shouting about We just dey go round about Make we try stand out Show the world what we're about Wetin we dey shout about We just dey go round round about Make we try stand out Show the world what we're about E don dey flow dem don dey make am o Money no dey looku face Facebook face your book o Before you know the hustle go pay No dey slow use the sense o Johnny stop to do cunny Work hard do the hustle o One day the hustle go pay Shey you know I believe it will happen Believe it will happen o Believe it will happen o Just dey move it will happen o Eh I believe it will happen Believe it will happen o Believe it will happen o Have faith it will happen o Oil money sweet money How e for be if vision dey Vision dey go Dubai Everything you see you buy Come back home na 'suffering smiling Unemployment plenty so high Build the nation destination So the flag truly fly What are we shouting about We just dey go round about Make we try stand out Show the world what we're about Wetin we dey shout about We just dey go round round about Make we try stand out Show the world what we're about uuh uh uh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Shout About [Album] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2547631/Mike+Abdul/Shout+About+%5BAlbum%5D>.
Discuss the Shout About [Album] Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In