Focus

Joeboy

2 fans

Joeboy

Joseph Akinwale Akinfenwa , known professionally as Joeboy , is a Nigerian singer and songwriter. Mr.Eazi of record label "Empawa Africa " discovered him in 2017. His genre of music is that of Afro pop and R&B. He was born on 21st May 1997 in Lagos State, Nigeria. He is currently 23 years old.. more »


2:33
29 
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Oo no no ye ye ye

Focus sey me I dey try focus
Girl na you dey scatter my thinking oh and I no dey know wassup

Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Tori moti moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy
Tori moti moti moti moti moti moti moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy yeah

To like a person no be crime
And if you like a person show your sign
I know sey I be player those times
Oh no

So you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
So we fit both know
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

Sey you no need to dey buga
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Sey you no need to dey buga no no
You no need to dey form
And you only need to let me know
If I’m the one you want

Tori moti moti moti moti moti moti
Moti shayo
You driving me crazy
I’m feeling so lazy

Tori moti moti moti moti moti moti
Moti baby
You driving me crazy
I’m feeling so lazy ye

To like a person no be crime
Sey you for let me know wetin dey your mind
And I go let you know wetin dey my mind
Wetin we dey find
Straight to the point make we no waste our time

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: John Dosunmu-Mensah, Joseph Akinfenwa-Donus

Lyrics © Downtown Music Publishing, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Focus Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Focus Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2542235/Joeboy/Focus>.

    Missing lyrics by Joeboy?

    Know any other songs by Joeboy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Focus

    3.9M
    45,891     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the name of the person who performed the song "Never Gonna Give You Up"?
    A Rick Astley
    B Rick Ashley
    C Rick Assley
    D RickRoll

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Joeboy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io