Count Me Out

Joeboy

1 fan

Joeboy

Joseph Akinwale Akinfenwa , known professionally as Joeboy , is a Nigerian singer and songwriter. Mr.Eazi of record label "Empawa Africa " discovered him in 2017. His genre of music is that of Afro pop and R&B. He was born on 21st May 1997 in Lagos State, Nigeria. He is currently 23 years old.. more »


1:48

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

I know say you dey think say me I no fit
You think say me I no reach
But I see say you no notice
But I stand fit
Dem go talk
Dem fit to yarn all they wanna say
But I no send the nonsense
I’m too blessed
God dey my side so you can’t stress me

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m never stopping ye

As I reach here e be like magic
I know you don’t understand it ye
I drop hit I drop smash hit
And na so e go dey I’m nevеr stopping ye

Now you see me pon your telеvision
Everything I do na their motivation
Good vibes and celebration
Keep it moving with determination
So ké ma lo wa o
Shine bright you can see from afar o
You can’t hold me back mo ma ja o
Mo ma ja o ja o ja o

Sey you no fit count me out
So you no fit count me out
Just because I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about ye
No fit count me out
Motherfucker no fit count me out
Cause I no dey shout
Doesn’t mean I don’t know what I am about o na

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Joseph Akinfenwa-Donus, Kevin Akpewe

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Count Me Out Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Count Me Out Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2529763/Joeboy/Count+Me+Out>.

    Missing lyrics by Joeboy?

    Know any other songs by Joeboy? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Count Me Out

    253K
    4,728     56

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What tour was Ariana Grande on when the Manchester bombings happened?
    A Thank U, Next:
    B Sweetener World
    C Dangerous Woman
    D Positions

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Joeboy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Count Me Out

    »