King

Fireboy DML

5 fans

Fireboy DML

Adedamola Adefolahan (born 1996/1997), known professionally as Fireboy DML, is a Nigerian singer and songwriter. He is signed to YBNL Nation, an independent record label founded by Nigerian rapper Olamide. His debut studio album Laughter, Tears and Goosebumps was released in 2019. He won Listener's Choice and was nominated for Song of the Year for "Jealous" at the 2020 Soundcity MVP Awards Festival. more »


2:45
225 

 Struggling with King? Become a better singer in 30 days with these videos!

Ouu aaa
Fireboy here so
Shawdy pull up in the backside

Gbemi sori bi gele
I'm a king ma fi mi sere
All the girls calling me bebe
See me see gbege mogbe
Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
Omo forget see gbagbe
Me I be complete package ooo

Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
No no we

Baby, baby se'mi bi oba bi oba
I want you to treat me like a king
Baby baby se'mi bi oba bi oba

Wetin you need bebe
I get sauce get juice bebe
I get everything for you babe as long as you dey
Bad boy wey you no fit use play game
I be king, ma fi mi sere
Girl, you know so ma lo farawe farawe

Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
I no fit beg for your love

Me I fit fight for your love
But I no fit beg for your love
I no fit beg for your love
No oooo

Baby, baby se'mi bi oba bi oba
Treat me like a king
Baby, baby se'mi bi oba bi oba

Fine boy wey con sabi sing again
Tell me wetin you need again
So fun mi ki lo tun fe ki lo tun fe kin se fun e
Shawdy pull up in the back

Fireboy here so

 Struggling with King? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: ADEDAMOLA ADEFOLAHAN, EJIDIKE EMMANUEL

Lyrics © Songtrust Ave, Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the King Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "King Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2511753/Fireboy+DML/King>.

    Missing lyrics by Fireboy DML?

    Know any other songs by Fireboy DML? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    King

    5.4M
    43,186     729

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Mine, _______ dream made breath and skin. I've been waiting for you."
    A unfortunate
    B immaculate
    C adequate
    D cultivated

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Fireboy DML tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io

    Movies soundtrack

    King

    »
    • Bridget Jones's Baby
    • Mud