Pray for Mama
Duncan Mighty
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Yeah Turn my mic on Yah Duncan Mighty Yah One time Uwoooooooo Yeeeeahhh Nneburuoma So many people dey for this life this life Dem no know the value of their mama mama If their mama make them sad oh Them go beat am ooo beat am o If your mama no sabi laugh sabi laugh Make you teach am how to laugh how to laugh If your mama no sabi dance oh Make you teach am oo teach am o Where do l go where do l stay Without my mama oo Everyday she pray for me ooh ooh ooh If you get mama o All you do is pray for her For long life o If you get mama oooo Pray for her ooooo If your mama do you wrong If your mama do you sad If your mama make you cry No hurt am o Still love am o Still love am oooo Yeeeah Nneburuoma oooo Nneburuoma ooo My mama oh oh oh ooo I say six to six She dey pray for me Twelve to twelve She dey pray for me Fourteen days She go fast oo Fourty one days She go fast She never wanna see me cry Anyhow I be she like o I will always be by your side Na you be my physical gift for life oo My mama ooo my mama ooo Nneburuoma ooo Nneburuoma ooo If your mama do you wrong No hurt am o still love am o If you get mama o All you do is pray for am no hurt am o If your mama do you wrong Pray for am
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Pray for Mama Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2501974/Duncan+Mighty/Pray+for+Mama>.
Discuss the Pray for Mama Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In