M.O.N.E.Y
Flavour, Timaya
Struggling with M.O.N.E.Y? Become a better singer in 30 days with these videos!
Young D leggo Leggo Leggo Na so Every night and day the boy Dey fly to Dubai Dubai All the way from Naija To just go flenjor for Dubai Dubai I travel to America Just to go charge my phone my phone Bad belle people Make em leave me alone I say when money no day People they carry me play When money no day Everybody run away When money no day No no no People they use me to pay When money no day Nobody look at my face They feeling they feeling They feeling they feeling They feeling the boy The ladies the ladies The ladies the ladies They wanting the boy my brother When the going good and good Many many people Will be your friend When money no day People they carry me play When money no day Everybody run away When money no day No no no People they use me to pay When no money no day Nobody look at my face Dem say me l dey crazy Original Rude boy Mr Flavour pon this one Holy ghost Omyelina If you get the money Make you spend on your brother eheh Oya make you dey turn nunu up uh my sister eheh Oya once in a while we're supposed to be jolly Oya yankulu yankulu Dance with my cherie When money no day Everybody abobosom When money no day My guy odi oyi wun Abrukutu mami to eat oh na Bad thing I tell you Tonight unu Flavour Timaya oh Egberi Papa 1 of Bayelsa leggo When money no day Umu wain abosom I say when money no day I love you I love you Gbunam nunu Akrikata dance hey baby If you want to touch wete ego Tonight unu Flavour Timaya oh Egberi papa 1 of Bayelsa They feeling they feeling They feeling they feeling They feeling the boy feeling the boy The ladies the ladies The ladies the ladies The wan touch the boy Well when I sing say when money no day Everybody run away Nobody wan stay Just because money no day Now money na na na Everybody come my way People they wan stay No be me you go use play I say When money no day Everybody run away When money no day Everybody run away I say when money no day No no no No no no When money no day People dem wan run away When money no day Them they carry me play When money no day Everybody run away When money no day No no no Oh no no no Oh no no no Oh no no
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"M.O.N.E.Y Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2481670/Flavour/M.O.N.E.Y>.
Discuss the M.O.N.E.Y Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In