Tomorrow
Stonebwoy
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Ei ei ei yeeiiii Arrrrrrrrrbwoy BHIM Another real life story eeeeii aaaarh Hustling from Chorkor to Mamprobi From Ashaiman to Kotobaabi We dey burn under the sun but still give Jah Jah the glory Well den den den Sometimes e be dog chain I dey carry Meat pie wura I dey rush I dey hurry Dada ba for where e be like sey kayayo ah go marry anyway Weytin be my own ooowu Am not in this alone ooowu Because somebody e dey sweat for the air condition E be loan he dey own uuu Se me de me ti bo bom na s3 one day mey3 yei yei aaa Na se one day meye yei yei yia Wan na med nu 3na wan na ebegyi attitude Oh Lord Of Mercy S eme de me ti bo bom na se one day mey3 yei yei aaa Na se one day meye yei yei yia Wan na med) nu 3na wan na 3b3gyi attitude Oh Lord Of Mercy Cos nobody no know Nobody no know Nobody no know Knows tomorrow Nobody no know Nobody no know Nobody no know Knows tomorrow Hustler never envy another man no Hustler never envy another soul Cuz you never know what ever Jah plan But unuh ah go reap whatever yah sow And then be happy fi the people who succeed Because everything that you wish fi dem the same you receive Karma Is a man you can’t deceive Success Is a state of mind don’t be caught up In greed No matter what you do the rich man die No matter what you say the poor man dies too We are hustling but for a while Some day we yah go fade away Se me de me ti bo bom na se one day meye yei yei aaa Na se one day meye yei yei yia Wan na med nu ena wan na ebegyi attitude Oh Lord Of Mercy Se me de me ti bo bom na se one day mey3 yei yei aaa Na se one day meye yei yei yia Wan na med nu ena wan na ebegyi attitude Oh Lord Of Mercy Cos nobody no know Nobody no know Nobody no know Knows tomorrow Nobody no know Nobody no know Nobody no know Knows tomorrow Weytin be my own ooowu Am not in this alone ooowu Because somebody e dey sweat for the air condition E be loan he dey own uuu Weytin be my own ooowu Am not in this alone ooowu Because somebody e dey sweat for the air condition E be loan he dey own uuu Se me de me ti bo bom na se one day meye yei yei aaa Na se one day meye yei yei yia Wan na med nu ena wan na ebegyi attitude
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Tomorrow Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2470665/Stonebwoy/Tomorrow>.
Discuss the Tomorrow Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In