Flex
Terri, Bella Shmurda, Ceeza Milli, Lakizo Entertainment
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
It's Lakizo baby Oh ah da Oh ah da It's Lakizo baby I don't give a face Fine fine girls wan follow me to my place I no know why but they wan run my race oh So many people dem wan judge my case So I tell them gbess Some of them say them no know me But ash'oju won won ari boshey je oh Na baba God dey do am all the way oh Ash'oju won koni sheyiwon oh yeah Milliana say y I don't give a face Fine fine girls wan follow me to my place kpopo ne Don't know why but they want to run my race ohh yeah don dey feel hi ray So many people dem want to judge my case So I tell them gbese gbess oh Man dey jump into that kind of beat na Nobody can see me Steady cruising my SUV The blessing pass wetin dem fit see And all the girls wey no wan been see me Now na me dem wan see Abeg let's stop to jealous me Say na God na he dey bless me ohh I'm man on fire fire Me I no fit to tire tire Gone are the days wey man frustrate But nowadays man appreciate ahhh Kilo tun fe oh Man dey on top pepper oh Cause I no fit fail I put them for shame Them no get choice Back in the days back in the days yeah Them no show me love them no wan look my face look my face oh Them know say me I'm covered by the grace by the grace oh And I just want to walk over my way oh cover my face It's cover my self oh I just wan dey flex oh flex oh And I just want to buy my mama Benz buy my mama Benz No be first time wey I dey carry first oh So tell me brother why you con dey vex oh When you no wan invest don dey feel hi ray All the Gucci and the Versace Since I be man for my mummy Balling daily with them my homies Now you looking like say you know me I be burning burning fire Get plenty plenty cheddar Living life that I desire Now I'm balling no retire Where you dey when I dey feel my pain When I dey run my race Now you wan come my place Where you dey when nobody dey When dem no look my face Now you wan come my place Oya setima setima setima setima setima fu gon Oh setima setima gb'oti wa shi'le Wa gb'oti wa kava All the Gucci and the Versace Since I be man for my mummy Balling daily with them my homies Now you looking like say you know me I be counting counting do llar Rolling rolling fi re Everything all nice Everyday na christmas Oya setima setima setima setima setima fu gon kpopo ne Oh setima setima gb'oti wa shi'le Wa gb'oti wa kava don dey feel hi ray It's STG It's Lakizo baby
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Flex Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2470462/Terri/Flex>.
Discuss the Flex Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In