Pray
Ice Prince, Sound Sultan
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Amen amen amen amen On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na Bless my pady if you think I'm great Bad mind nigga the thing I hate Everton nigga I dey clean my mate Rozay bottle we dey drink like 8 Started from the bottom now I think I'm ready Everyday I pray to God to bring my bready This days man I nor fit ping my baby Girl dem ah put mind on linda ikeji Never ever seen a nigga fly like this Shebi na my CD dem dey buy like this I've never seen Alaba dey smile like this Come dey be like Rita Dominic reply my tweets Choc boy nigga wey dey run my town All over the city dem ah want my sound Bad girl she ah roll it upon my crown See the enemies ah burn when they come around na na say On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na Say now I do this this and now I do that that And now the ladies say that I'm a super cool cat They call me the notorious another 2pac And ain't no other nigga that can pull that Bad belle people wan dey treat my case All of them dirty nor fit clean my lace If I tell you say na cata dey clean my face Go do like say na kaka begin my craze Now I'm in my league and I dey pick my race Bad mind killer wanna lick my place Say because I get Gucci between my waist Badman dem ah try to dirty my face Me I nor pretend I nor dey send nobody Oh Lord dem put gun to my head Me I nor pretend I nor dey fear somebody oh Lord Cause I dey see me my friend say On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na See I pray like a mountain every all other day Since I sing jagbajatin emeny dey wait They wan fall my hand but the table turn around Come and know your house and surely come around See every other season I grow like corn And whenever you see me don't call me icon Cause I'm on a mission to be better than one I'm just thinking out loud Ice Prince there's a mic on He's a miracle working God It will take another miracle to stop me Lord I define myself now redefining the definition Why the people still dey find the first me definition I was put on that to counteract the devils mission You can read from every page Genesis to Revelation Them dey yumu anytime I do song with Wyclef Why you don ever hear say strong dey like day On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na On top say I pray bad mind people dey trouble my day oh Lord Me I dey hussle my way fear nobody with the things I say na na na
Struggling with Pray? Become a better singer in 30 days with these videos!
Written by: JOHN RICH, KENNY ALPHIN
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Pray Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2351706/Ice+Prince/Pray>.
Discuss the Pray Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In