My Head My Belle
M.I. Abaga
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o Mommy no cry Ima go make sure say you no die Ima go hustle and go try Hunger man for neck shey na bowtie Whatever it takes me I no shy If na heaven food dey make we go sky E better than make I sit down make I no try I go even buy ticket make we go fly Mama yeah E dey mean say Make I turn slave kunta kinta Anything just to make clean pay You never see food chop since Wednesday Make I wash car sell and I shine shoe Shey na work anything I no mind do I go do better work even times two Coz it's not easy it's not easy It's not easy My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o Charley no vex Anything for your boys make we go flex No work make we do so no checks Ha we sef wan rock rolex Do something for your boys we are loyal You be king you be chief you be royal Alaye you go scatter them total International star no be local Hey Ha If we get work Wey go bring better food make we dey chop No be road we for stand we for dey shop If for say things connect like the network He for pay school fees we for dey class You sef know say Warri no dey carry Last But as things dey now we no fit chop grass At all at all na him bad pass My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o Naija people just surviving Okada riding police bribing Pastor preaching pay your tithing School fees paying food providing Impure water no electric No more traffic see the light Is sexy Students begin the revolution Writer everywhere no solution No big pothole people dying All the past politicians lying University degree pursing Viewers thirsty people queuing Black market petroleum duty Arm robbery there's no security People uprising Niger Delta Fuel scarcity there's no shelter Hey Hey oga stop there Abi you never see road block here Na we be the police search and stop here If you wan pass son gotta drop here You no dey see gun abi you no well If you form Actor you go go cell See behind counter no be hotel You go do 3 night before you go bail ha ha But if you wan move You sef know wetin you suppose do Do am quick quick make I no expose you Biyem something make I hold true Ess sargent Collins make he come check Search am quick search him bag and him pocket Any exhibit wey we come get Then alarm go blow all na trumpet All na trumpet My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o My belle o My head o
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Jude Abaga
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"My Head My Belle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2349048/M.I.+Abaga/My+Head+My+Belle>.
Discuss the My Head My Belle Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In