See Me Ri
Wande Coal
Struggling with See Me Ri? Become a better singer in 30 days with these videos!
Code name Wande Coal Mavin activated It's Mavin I'm on my grind What do you know about this Working all the time What do you know about this I no get your time If you hating keep hating It's a blessing in disguise I'm specially design As e dey go as e dey go Na so we go dey go as e dey go You can drop me any where On internet I still go blow I get dough I got dough If you get it make your dough If you think you better than me you must be See all this crazy people They want to cause for my area I dey call dem mosquitoes They won to dey chop me dey give me malaria malaria Worry people them say them be king them be king for their area Another worry people They won to dey chop akara for my burrial kai Like say they know see me ri See me ri I sell am for you I sell am for you You know me before or you buy am from me Or you buy am from me Ti o bahun she tori ori o mo mi ri Toba jemi okorin o mo mi ri omo mi ri You see me ri see me ri Shey I sell for you noooooo So many things we dey hear we dey see Wey dey happen for this place for this place Them no send me I no send them Cause you know say me I ney dey look face Na where I dey work na there I dey chop That's why oyinbo people dey call am workshop As e dey go as e dey go Na so we go dey go As e dey go You can drop me any where On internet I still go blow I get dough I got dough If you get it make your dough If you think you better than me you must be See all this crazy people They want to cause for my area I dey call them mosquitoes They won to dey chop me dey give me malaria malaria Worry people them say them be king them be king for their area Another worry people They won to dey chop akara for my burrial kai Like say they know see me ri See me ri I sell am for you I sell am for you You know me before or you buy am from me Or you buy am from me Ti o bahun she tori ori o mo mi ri Toba jemi okorin o mo mi ri omo mi ri You see me ri see me ri Shey I sell for you noooooo They try fall me Many many times but yet I still dey arise I go continue dey shock you egbon don't be suprised We dey drop the news for street just like a thief in the night Them no fit find me for darkness I dey for light As e dey go as e dey go Na so we go dey go as e dey go You can drop me any where On internet I still go blow I get dough I got dough If you get it make your dough If you think you better than me you must be See all this crazy people They want to cause for my area I dey call them mosquitoes They won to dey chop me dey give me malaria malaria Worry people them say them be king them be king for their area Another worry people They won to dey chop akara for my burial kai Like say they know see me ri See me ri I sell am for you I sell am for you You know me before or you buy am from me Or you buy am from me Ti o bahun she tori ori o mo mi ri Toba jemi okorin o mo mi ri omo mi ri You see me ri see me ri Shey I sell for you noooooo See me ri I sell am for you I sell am for you You know me before or you buy am from me Or you buy am from me Ti o bahun she tori ori omo mi ri Toba jemi okorin o mo mi ri omo mi ri You see me ri see me ri Shey I sell for you noooooo
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Michael Ajerah Collins, Wande Ojosipe
Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd., Warner Chappell Music, Inc.
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"See Me Ri Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2334238/Wande+Coal/See+Me+Ri>.
Discuss the See Me Ri Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In