Follow Follow
Falz
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
No brake no job no sense Na joro jara joro joro joro jo jo jo Attention zombie quick march zombie Slow march zombie left turn zombie Attention zombie quick march zombie Slow march zombie left turn zombie Attention zombie quick march zombie Slow march zombie left turn zombie Attention zombie quick march zombie Slow march zombie left turn zombie Ah shakara po alakori Emi ti mi o lowo la po mi Follow follow wan kill the boy boy But e just dey go like zombie OG na god l take beg Una no go fit to stop my fake flex My phonetics my complex Teacher don't teach me nonsense Me l want to rock the latest Shey you no dey feel my swag dey make sense I dey tell the boys of how l go take spend Even when l know account dey red My mates dem dey reason how to make bread Me l still dey wonder how l go take blend I go need to talk for matter wey trend You for see the likes on top my jpeg No break no job no sense Na joro jara joro joro joro jo jo jo jara jo Attention zombie Quick march wey the party Slow march zombie shey o ti pari Left turn I don show Attention zombie o no no no l must blow blow blow Quick march Slow march zombie Left turn drop comment Attention zombie give me likes Quick march drop comment Slow march zombie anyhow Left turn no problem Attention zombie emi ko ni mo ni moto Quick march Slow march zombie why're you acting like you don't know Left turn Na me and you go dey inside the trouser I see wetin David buy for Chioma I need to break my bank to feel among now Ki emi ati boys na jo ra Sho ri wedding Banky and Adesua Sho ti gbo pe Toke ti ra Range Rover Ye fo ya l go borrow pose na I go be the talk of the town l go take over I need followers e dey important They say person dey lekki wey dey pump yansh I need HBD l need congrats I need mentions l need more My mates them dey reason how to make bread Me l still dey wonder how l go take blend I go need to talk for matter wey trend You for see the likes on top my jpeg No break no job no sense Na joro jara joro joro joro jo jo jo Attention zombie Quick march wey the party Slow march zombie shey o ti pari Left turn l don show Attention zombie o no no no i must blow blow blow Quick march Slow march zombie Left turn drop comment Attention zombie give me likes Quick march drop comment Slow march zombie anyhow Left turn no problem Attention zombie emi ko ni mo ni moto Quick march Slow march zombie why're you acting like you don't know Left turn Attention zombie Quick march Slow march zombie Left turn Attention zombie Quick march Slow march zombie Left turn Attention zombie Quick march Slow march zombie Left turn Attention zombie Quick march Slow march zombie Left turn No break no job no sense A joro jara joro
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Follow Follow Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2300052/Falz/Follow+Follow>.
Discuss the Follow Follow Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In