Way
Wande Coal, Falz
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn mo mọ wọn Eni to mo way lo mowe gbagbe No be everybody father lo kawe lo kawe Awa lomo way way way way Eni to mọ way lo mowe Awa lomo to mọ way Kowo ti pe kowo wole No be everybody wey go school lo mowe true No be everybody wey go true No be everybody know book true E no mean say me I be fool Money dey me account like full Don't make me lose my cool If you give me make you give me like you If you give me make you give me like you Mo ti mope mi o smart lati class one Iwo nso oyinbo emi ń tabon And I got a F9 in Maths gan an But I'm calculating hundred thousand Dollars Wey you hustle for one year Me I made it on one endorsement Five point GP from the onset So you mean you still dey find employment That be nonsense but I'm the dumbest Ta lo sọ bẹ See the numbers I recorded At the concept Feel the pocket How you go dey ask me say wetin be budget I'm insulted Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn mo mọ wọn Eni to mo way lo mowe gbagbe No be everybody father lo kawe wa Awa lomo way way way way Eni to mọ way lo mowe Awa lomo to mọ way Kowo ti pe kowo wole No be everybody wey go school lo mowe true No be everybody wey go school Who dey hustle na hin know the real way oo Everything we do is all about the ego Ogbeni check oo No be who score hundred percent oo Many men don make it at the ghetto And if you check dem no pass NECO is that so No dey form say you get sense Na how you dey measure your intelligence But we still no dey fit see the extent If you no dey get cheque what's the essence When boys no dey fit feel your presence Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn mo mọ wọn Eni to mo way lo mowe gbagbe No be everybody father lo kawe wa Awa lomo way way way way Eni to mọ way lo mowe Awa lomo to mọ way Kowo ti pe kowo wole No be everybody wey go school lo mowe
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: FOLARINDE FALANA, OLUWATOBI WANDE OJOSIPE
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Way Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2294242/Wande+Coal/Way>.
Discuss the Way Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In