Complete Me
Simi
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Wetin be love if you nor dey ooo If you nor dey It's really not the same Oh oh no I never thought Thought that I could love Anybody the way that I love you So completely oh my baby my baby You are the Funmilayo ooo You give me joy o And nobody know me more Nobody knows me more than you Oh baby kose lo miron ooo No one no one completes me more No one completes me more than you ou Oh oh oh If I no get you It's like the sun without the light It's like the moon without the night Cause I need you in my life oh oh oh If I no get you it's like faith without believe Like a heart without a beat What's a heart without a beat Wetin be love if you no show ooo If you no show Like water wey no dey flow Oh oh oh I never knew say one day na you Wey go be mine forever l want you so completely Oh my baby ooo Iwo lo kpami lerin ooo You make me smile nobody loves you more Nobody loves you more than me my baby My baby kose lo miron no one And no one completes you more No one completes you more than me-e Oh oh o oh If I no get you It's like the sun without the light It's like the moon without the night Cause I need you in my life oh oh oh If I no get you it's like faith without believe Like a heart without a beat What's a heart without a beat Shey na love if no be you If no be you ou And you complete me You complete me eeee Oh oh oh If I no get you It's like the sky without the stars Oh cause I need you in my life Oh oh oh If I no get you lt's not loving a part Oh oh oh If I nor get you ou Wetin I go do uh uh uh uh Cause I need you in my life Oh oh oh If I no get you It's like a heart without a beat Without you I no go fit Cause what's a heart without a beat
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Complete Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2294129/Simi/Complete+Me>.
Discuss the Complete Me Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In