Stand Up
P-Square
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
E no be as e be before E been dey sweet like sugarcane oh My brother Everything don change oh E don change oh E don spoil eh No mind dem No mind dem No mind dem Put your hands up now hands inna the air My sister Make we stand up now hands inna the air Because everything don change oh E don change oh E don spoil eh No mind dem No mind dem No mind dem eh eh Here comes one and two Suffering and smiling na for me and you Nobody cares See number three and four Take a look at the poll What dem are push to the wall You see dem poll For number five and six And seven and eight Dem just dey miscalculate Instead of make dem relate Dem go sit down dey debate On who get the cake And the people don tire to dey wait See dem they no wan stop the fighting See dem dem are biting and criticizing Only dem are just dividing But Jah is providing for I and I surviving Dem are hating some are faking accumulating Debating money depreciating manipulating to hold us down But nobody can stop us now So if you want make e good oh Put your hands up You wanna make a move oh Make you stand up Anything wey you go do Just keep your head up Make we stand up now stand up E been dey sweet like sugarcane oh Put your hands up But now it's full of pain oh Make you stand up now Everything don change oh E don changel oh No mind dem So make dem stop to dey look oh Person no be fool oh Dem know the rules and the views But still dem refuse Looking for a scapegoat to choose Na the fool dem go use To portray as a political mumu Dem go tell am make e loot and improve Their party wey dey rule And when e come refuse chei Dem go start to dey dey confused Dem go want to dey use excuse To infuse wetin no dey for book oh They no want to stop the fighting See dem are biting and criticizing Only dem are just dividing But Jah is providing for I and I surviving Player hating demarcating and inflating rating democrazing Miscalculating to hold us down But nobody can stop us now So if you want make e good oh Put your hands up You wanna make a move oh Make you stand up Anything wey you go do Just keep your head up Make we stand up now stand up E been dey sweet like sugarcane oh Put your hands up But now it's full of pain oh Make you stand up now Everything don change oh E don change oh No mind dem Put your hands up now hands inna the air in the air My brother Make you stand up now hand inna the air in the air My sister Everything don change oh E don change oh E don spoil eh No mind dem No mind dem No mind dem My brother no more Suffering and smiling no more Children are crying no more Police dey keep harassing Oga police eh you no go fit deny that no more Political crisis no more Cos they don't care no more My brothers and sisters So if you want make e good oh Put your hands up You wanna make a move oh Make you stand up Anything wey you go do Just keep your head up Make we stand up now stand up E been dey sweet like sugarcane oh Put your hands up But now it's full of pain oh Make you stand up now Everything don change oh E don spoil oh No mind dem You need to shine your eyes oh Put your hands up You need to realize say Make you stand up Everything don spoil oh Just keep your head up Make we stand up now You need to shine your eyes oh Put your hands up And visualize it Make we stand up now E don spoil oh E don change oh No mind dem No mind dem No mind dem No mind dem No mind dem My brother no mind dem Stand up now My sister no mind dem Stand up now Make we stand up now eh Make we stand up now in the air eh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Christopher Bridges, Kanye West
Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Stand Up Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2288760/P-Square/Stand+Up>.
Discuss the Stand Up Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In