Bizzy Body [Remix]

P-Square

0 fans

P-Square

P-Square are a Nigerian R&B duo composed of identical twin brothers Peter and Paul Okoye. They produce and release their albums through Square Records. In December 2011, they were also signed to Akon's Konvict Muzik label. In May 2012, they also signed a record distribution deal with Universal Music South Africa. more »


4:33
592 
#2

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

We bring you back again the remix
With your bizzy body eh Yo P
Every body eh
Its the Weird MC lock this down
Eh eh eh eh eh eh
This the remix
This the remix
This the remix

Ok now
Bring it on now
Here we go now
With the flow now Peter Paul and Shola
This na fresh from naija oya
See dem see dem dem done come back again now
l beg you sister abi you get one agenda
Why you put me in between the middle of the center
Cos me no like no pretender
So make you stop to dey look and start to dey groove
Peter and Paul dem be one no be two
Remember say dem get gbedu
Wey go make you soji
I love your boom boom bare
You make me really wanna touch your waist
When you hook up in the club oh
Give dem a run oh
Give dem a jump oh

With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Somebody say oh oh oooh oooh oooh
Oh oh oooh oooh oooh
Everybody say oh oh oooh oooh oooh
Oh oh oooh oooh oooh Rudeboy

We done bring back the remix
Everybody in the club una dey feel me
You dey soji Mr DeeJay you dey kill me
Whine up your body If you dey dig me
So make you tease me tease me till I lose control
Cos your know why my sister we go commit murder
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no dey bother eh
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no be losers we dey shun now
Move up your body with your bizzy body thunder Gbosa
Gunshot oh replace another

Make you stop to dey look
Peter and Paul dem be one no be two
Remember say dem get gbedu
Wey go make you soji
Again I love your boom boom bare
You make me really wanna touch your waist
When you hook up in the club oh
Give dem a run oh
Give dem a jump oh

With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Somebody say oh oh oooh oooh oooh
Oh oh oooh oooh oooh
Everybody say oh oh oooh oooh oooh e yago l'ona
Oh oh oooh oooh oooh Weird MC dey come

What you gonna do
Where you gonna hide
When you wanna show any sort of vibe
We got the club so knocked down down
We wanna move your bizzy body now body now
Kini mo wi kini mo so
Move your body
Keep it closer
No dulling no glocking
No stalling no shaking
I just dey vibe dey go
No be me oh
Ijo ya oh
Who be the bagger wey say we no dey go further
Tell am say we no be losers we dey shun now
Move up your body with your bizzy body thunder Gbosa
Gunshot oh replace another

Make you stop to dey look
Peter and Paul dem be one no be two
Remember say dem get gbedu
Wey go make you soji
Again I love your boom boom bare
You make me really wanna touch your waist
When you hook up in the club oh
Give dem a run oh
Give dem a jump oh

With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
With your bizzy body eh
You go soji eh
Everybody eh
Move your body eh
Eh eh eh eh eh eh eh
Yo P run this Rudeboy
We bring it back again the remix
With your bizzy body eh Yo P
Everybody eh
Run thing down

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: BARRETT STRONG, EDDIE MORLEY GRAY, MIKE VALE, NORMAN J. WHITFIELD, TOMMY JAMES

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC, Downtown Music Publishing

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Bizzy Body [Remix] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Bizzy Body [Remix] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/2288695/P-Square/Bizzy+Body+%5BRemix%5D>.

    Missing lyrics by P-Square?

    Know any other songs by P-Square? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Bizzy Body [Remix]

    4.3M
    18,607     830

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Styx: "Please believe me, my heart is in your hands. 'Cuz I'll be _______ ___"
    A seeing you
    B missing you
    C watching you
    D losing you

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    P-Square tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!