Yawa must go [Normal]

AB

0 fans

AB


2:56

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

(Hmmmmm, Jesu, Yawa must go, E must go).

Today today today yawa must go, E must go wather dem like am or dem no like am, E must go, Yawa must go.

Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, E must go.

My people make una hear, Una no know say GOD dey for here, All una enemies go dey die for here, Brother godwin, Na GOD win (Hmmmmm, Jiggy jiggy, Yes o).

Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, E must go.

(Hmmmmm, No be who first start race dey win race o, No be monkey make jump pass dey chop pass o, No understand, Hmmmmm, Jiggy jiggy, Hmmmmm, jiggy jiggy, Hmmmmm).

Hmmmmm, Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go.

Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, E must go.

Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, Yawa must go, E must go, Yawa must go, E must go.

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Abraham Somtochukwu Agwu

Lyrics © AB

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Yawa must go [Normal] Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Yawa must go [Normal] Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1781020/AB/Yawa+must+go+%5BNormal%5D>.

    Missing lyrics by AB?

    Know any other songs by AB? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Yawa must go [Normal]

    8
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In the song Dior by Pop Smoke complete the line: "She like the way that I move, _____".
    A She like the way that I dance.
    B She like the way that I rock.
    C She like the way that I woo.
    D She like the way that I speak.

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    AB tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io