Mama

Fortune

0 fans

Fortune

Fortune is an 80s rock band that had a number of minor hits in the early 80's including "Airwaves" from the "The Last American Virgin" movie soundtrack and from their second 1985 album release including: "Dearborn Station", and "Thrill of it All". more »


4:03
#1

 Struggling with Mama? Become a better singer in 30 days with these videos!

I'm missing you
I've been thinking about you
There is nothing I wouldn't do for you
Wetin I go buy for you
She go pray for me
She go fast for me
She go drink garri
To make sure say I chop turkey

Who give you food
Mama
Who give you breast
Mama
Who carry you nine months
Mama
Who go cry when you cry
Mama oooo...
You do well o
Mama oooo...
You good to me
I am singing you this song
To show you how much I love you mama

Mama 
Mamaaaaa

I've been thinking about you
You're the only one for me I say

Mama
Mamaaaaa

You're the only one for me
And I thank God for your life mamaaaaa

Mama
Mamaaaaa

Ooh Mama
Ooh Mama

Mama
Mamaaaaa

Thank God
Singing this song

I know I don't deserve you
I thank God say my father marry you
Wetin I go do if no be you
All my girlfriends dem wan to dey do like you 
Dem like you

Whether you mama fine or not
Na your mama

Whether your mama tall or not
Na your mama

Whether your mama fair or not
Na your mama

Whether you like am or not na your mama

Who give you food
Mama
Who give you breast
Mama
Who carry you nine months
Mama
Who go cry when you cry
Mama oooo...
You do well o
Mama oooo...
You good to me
I am singing you this song
To tell you about my own mama

Mama 
Mamaaaaa

I've been thinking about you
You're the only one for me I say

Mama
Mamaaaaa

I've been thinking about you
God bless you mama for me oooh

Mama
Mamaaaaa

Ooh ooh oh oh ooh oh ooooh
Iye-iyeeee

Mama
Mamaaaaa

Ooh na na naaa
Ooh na na na na aah
Ooh ooh oh oh mama

Who born 2face
Mamaaaaaa
Who born P-square
Mamaaaaaa
Who born J-Martins
Mamaaaaaa
Who born Don Jazzy
Timaya
Banky W
Mamaaaaaa
MI
Waconzy
Mamaaaaaa
Kanu Nwankwo
Okocha
Mikel Obi 
I say
Tadok ooh
Mamaaaaaa
Sammy Okposo
Asu Ekiye
Olu Jacobs
RMD
I say
Mamaaaaaa
Nkem Owoh
Pete Edochie
Mamaaaaaa
Ali Baba
Basket Mouth
AY
Mr Harmony
On the beat oh
Mamaaaaaaaaaa

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Fortune

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Mama Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Mama Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1699244/Fortune/Mama>.

    Missing lyrics by Fortune?

    Know any other songs by Fortune? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Mama

    2,258
    10     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    LP are the initials of the American signer _________?
    A Linda Pellegrini
    B Lara Paccioretti
    C Laura Pergolizzi
    D Lynn Pugliesi

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Fortune tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Mama

    »