Ease Your Mind
StarBoy, Kel P, Wizkid
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
(It's Kel-P vibes) Many thing don really open my eyes Many things don happen wey don open my mind Things don happen for my life, we make me realize Sey, many things go happen, and it's real fine Never let the small talks but the money get to me I dey work, I dey pray, omo nothing worry me I put my body on my grind, let the money control me Sey, my sound dem dey bus', they can't open their jaws Some days, it fi be like sey your rain no pour Hear my brother, even if it be like days too long Even if it be like sey your light no come Just ease your mind You know sey, this life na turn by turn When your time come, my brother, no go gone When your thing come, my brother, no go rush Just ease your mind Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah Looking at my past, I'm glad it's over Steady I dey steady thank Jehovah Now I got some likkle ice in my soda And I pour some more ice, it made me colder See the music take me places, even man never reach Wey dey make the girls and ladies dem dey love up on me See StarBoy dey here, where the men dey here? And the kele and the girls, all of them dey here Some days, it fi be lie sey your rain no pour Hear my brother, even if it be like days too long Even if it be like sey your light no come Just ease your mind You know sey, this life na turn by turn When your time come, my brother, no go gone When your thing come, my brother, no go rush Just ease your mind Mi jaiye mi jeje, mi jeje, mi jeje Mi lolo Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah Kasha ma jaiye mi jeje, jaiye, mi jeje o, oh Kama mi lomi lolololo kama mi lo mi lololo yeah, yeah, yeah (Mix Monster)
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Written by: Ayodeji Ibrahim Balogun, Udoma Peter Kelvin Amba
Lyrics © Universal Music Publishing Group
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Ease Your Mind Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/1637451/Wizkid/Ease+Your+Mind>.
Discuss the Ease Your Mind Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In