Who Dey

Odinaka

0 fans

Odinaka


2:44

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Odinaka 
If I follow left come I go carry right comot 
the oracle way you don consult e see my face and e run comot 
Just dey play 
dey play 
24/7 we alright 
Sensimilla me take all night 
men wey carry kala dey with me all night 
Ara gba kwa na gi 
Who dey 
Who dey 
Ara gba kwa na gi 
Who dey 
Who dey 
Ara gba kwa na gi 
Who dey 
Who dey 
Ara gba kwa na gi 
Who dey
Who dey 
Ability as I believe in 
disability cause many things 
Calamity is not within 
Reality na say we win 
Ability as I believe in 
disability cause many things
Calamity is not within 
Reality na say we win
We gat to live 
We gat deliver
We gat the deal dey can’t believe that 
You gat to live 
You gat to do that 
woyiowoyiwo 
I been hear say you dey call me 
Woyiwoyiwo
I been hear say you dey find me 

Ara gba kwa na gi 
Who dey 
Who dey 
Ara gba kwa na gi 
Who dey 
Who dey 
Ara gba kwa na gi 
Who dey 
Who dey 
Ara gba kwa na gi 
Who dey
Who dey 
Ability as I believe in 
disability cause many things 
Calamity is not within 
Reality na say we win 
Ability as I believe in 
disability cause many things
Calamity is not within 
Reality na say we win

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: GODSWILL ANSELEM, MICHEAL LANDERS

Lyrics © Sony/ATV Music Publishing LLC

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Who Dey Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Who Dey Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14715529/Odinaka/Who+Dey>.

    Missing lyrics by Odinaka?

    Know any other songs by Odinaka? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Girl you are to me, all that a woman should be and I dedicate my life to you" are lyrics from what song by Atlantic Starr?
    A I'm in Love
    B Masterpiece
    C Always
    D Secret Lovers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Odinaka tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!