Be Good

Levi Ym

0 fans

Levi Ym


3:06

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

No devil on G
I dey tell you say
I can see myself that day
When I don blow
When I don conquer the pain
The world won dey con explain
How I take blow
How I take reach this stage
But I'm sorry I still feel the pain
Even when I drip dem go still dey hate
Mama say make I follow my way
Say even her too dey believe my way
My guys wey don run dey go
Now dem dey call wan dey show fake love
So I beg you wey dey listen
If you get ones wey dey show real love
Make you nor go dey misbehave
Whether dem poor life na turn by turn
Say be good my brother
Say be good my sister
Say be good my brother
Say be good my sister
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good
Say be good
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good
Be the type of person you wanna see
Be the type of person you wanna grow with
Be the type of person you wanna be
I'm trying to put my city on
Before you judge me talk to me
Don't say what you don't know
The boy dey try I know
But e go make sense
Till it make sense
I go make them correct the sentence
Cos I get evidence
Me I get confidence
If I conference you nor be coincidence
Emergence na beneficence
I nor be bad influence
Confidence na the key...
But to them wey the evidence?
Say be good my brother
Say be good my sister
Say be good my brother
Say be good my sister
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good
Say be good
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good to your fellow man
Say be good to your neighbor
Say be good
Say be good

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Martins Chika

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Be Good Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Be Good Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 21 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14697926/Levi+Ym/Be+Good>.

    Missing lyrics by Levi Ym?

    Know any other songs by Levi Ym? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Bruce Springsteen: "Then I got Mary pregnant and man that was all she ______".
    A note
    B wrote
    C wants
    D thought

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Levi Ym tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Be Good

    »